LAGOS CRIME

3 Results / Page 1 of 1

Background

Lagos

Police Catch Accountant Wey Run Go Canada Afta Im Thief Theif ₦150m For Lagos

By: Esther Ayoola Zone 2 Police Command for Onikan, Lagos don gbab one accountant wey dem dey accusate, say im gada mehn go rob one house for Maryland, carry property of about ₦150 million loss. According to Oga Assistant Inspector-General of Police (AIG) for di zone, Olohundare Jimoh, say na since July 2025, dem don dey find dis person But dem trace am, con catch am for one corner as […]

todayJune 3, 2026 6

Lagos

Police go carry Lagos NURTW official ‘Shamelon’ go court for murder and beating case

Di Lagos State Police Command don talk say dem go soon carry 55-year-old National Union of Road Transport Workers (NURTW) official, Samsideen Oladiti wey people sabi as Shamelon, go court because of wetin dem say e do for two violent cases wey happen for Lagos Island. According to wetin police talk, Oladiti dey under investigation for State Criminal Investigation Department (SCID) for Panti-Yaba, based on murder and serious beating wey […]

todaySeptember 22, 2025 102

Local

Naija Businessman Cry as Thief Carry Him Goods Wey Worth Over N500 Million for Lagos

One Nigerian businessman wey dey sell jewellery for Lagos don cry come out say thief  don pack everything wey dey him shop. The man talk say him name na Clinton, share video for Instagram where e show how thief empty him shop finish. According to am, the shop dey inside Atlantic Mall for Chevron area, and na there e dey run him jewellery business. But when e open shop, e […]

todayAugust 29, 2025 55

WHO WE ARE

We no be just radio, we be your guy, your gist partner, your street connect! With compassion, community, and comedy, we bring you vibes wey go make sense.

We dey kind for heart, on-time with the gist, near to the people, family by nature, always available, and plenty more!

Anywhere you dey, anytime, Konfam dey for you!

 

listen with your app

This will close in 0 seconds