News-edi 2

671 Results / Page 10 of 75

Background

National

Onanuga: Security Agencies Know Bandits But Civilian Risk Dey Slow Strikes

Presidential Special Adviser on Information and Strategy, Bayo Onanuga, don talk say Nigeria security agencies sabi di bandits wey dey behind recent mass abductions, including di attack on St Mary’s Catholic School, Papiri, Niger State. According to am, security people know di identities and locations of di criminals, but dem no fit just bomb di hideouts because civilians dey live around dia camps. Onanuga remind Nigerians of one past mistake […]

todayNovember 25, 2025 2

International

Malaysia Go Ban Social Media Use For People Wey Never Reach 16 From Next Year

Malaysia don plan to ban anybody wey never reach 16 from opening social media account from next year, as di kontri join other nations wey dey introduce age-limit to protect children from online wahala. Communications Minister Fahmi Fadzil talk dis one on Sunday, and im say government dey study how Australia and other kontries take do dia own regulation. Im yarn say cyberbullying, financial scam and sexual exploitation of minors […]

todayNovember 25, 2025 7

National

Abducted Pikin Papa Tell BBC Him Feel Helpless As Him Watch Mass Kidnapping

Father of abducted pikin tell BBC say him feel powerless as gunmen for motorbike carry plenty children, including him own pikin, after dem storm Catholic boarding school for northern Nigeria early Friday morning. Theo, wey na name wey dem change for safety, talk say him dey sleep when noise of gunmen wake am as dem dey carry children from St Mary’s school for Papiri village, Niger State. Him talk say, […]

todayNovember 24, 2025 7

International

Snapchat Don Begin Age Checks For Australia Ahead Of Di Social Media Ban

Snapchat don begin dey ask teenage Australians make dem verify dia age, di company tok on Monday, just weeks before Canberra go start di new law wey go ban any pikin wey never reach 16 from using social media. From December 10, Australia go force platforms like Facebook, Instagram and TikTok make dem remove users under 16 or face heavy fines. Snapchat say many users go dey asked to verify […]

todayNovember 24, 2025 4

Lagos

Three People Shot Dead During Lagos Masqueraders Festival

Pandemonium bust out on Tuesday as gunmen wey dem believe say na rival cult groups begin fire gunshots during di annual masqueraders festival for Orile Iganmu area of Lagos State. At least three people die for di gbege, and many others injure. Di festival, wey dem dey celebrate every year with di tall Igunnuko masquerader, turn violent immediately after di masquerader show face for di usual Tuesday procession. Instead make […]

todayNovember 24, 2025 6

National

Police Rescue One, Intensify Search For 13 Abducted Borno Girls

Di Borno Police Command don rescue one girl and dem don intensify dia efforts to secure di release of di remaining 13 girls wey suspected Boko Haram/ISWAP insurgents abduct for farm inside Askira/Uba LGA. According to di statement wey di Police PRO, ASP Nahum Kenneth Daso, drop for Maiduguri on Sunday, di incident happen on November 22 around 3:30 p.m. Daso talk say di District Head of Huyum alert dem […]

todayNovember 24, 2025 5

National

Akpabio Don Tell DIA Make Dem Strengthen Global Partnerships

Senate President Godswill Akpabio don urge di Defence Intelligence Agency (DIA) make dem deepen bilateral and multilateral partnerships to strengthen Nigeria adaptive intelligence framework to tackle di evolving security threats. Akpabio talk dis one for Abuja on Monday during di opening of di Chief of Defence Intelligence Annual Conference 2025 wey get di theme, “The Role of Multi-Source Intelligence Innovation in National Security.” As Sen. Ahmad Lawan represent am, he […]

todayNovember 24, 2025 4

International

U.S Dey Urge Nigerian Government Make Dem Catch Di People Wey Kidnap Schoolgirls

Di United States don call on Nigerian government make dem catch di people wey dey responsible for di recent kidnapping of schoolgirls. Last Monday, November 17, 2025, for Government Girls Comprehensive Secondary School for Maga, Kebbi State, armed bandits carry away no fewer than 25 schoolgirls from dia dormitory. Four days later, di same armed people attack St Mary’s Girls’ School for Papiri, Agwara LGA of Niger State, abducting at […]

todayNovember 24, 2025 6

Lagos

Foundation Yarn Dem Go Protect Pikin Dem For Road, Make School Waka Safe

To address di wahala wey dey affect transportation for pikin dem wey dey go public schools, Gabriel Rotimi Aroge (GRA) Empowerment Foundation don promise say dem go provide safe transport alternatives for schoolchildren, even as dem never get enough support from expected donors, especially corporate organisations. Di founder, Gabriel Rotimi Aroge, talk dis one before di official launch of di free Cycle 2 School Plus (C2S+) programme, wey dey linked […]

todayNovember 24, 2025 7

WHO WE ARE

We no be just radio, we be your guy, your gist partner, your street connect! With compassion, community, and comedy, we bring you vibes wey go make sense.

We dey kind for heart, on-time with the gist, near to the people, family by nature, always available, and plenty more!

Anywhere you dey, anytime, Konfam dey for you!

 

listen with your app