News-edi 2

1329 Results / Page 9 of 148

Background

Sports

Enzo Fernandez Fit Leave Chelsea? former Star Morris Tell Club Make Dem Sell Am

By: Esther Daniel Former Chelsea player, Jody Morris, don advise Chelsea make dem sell midfielder Enzo Fernandez if di player still dey push to leave di club for dis summer transfer window. According to Morris, if Fernandez no get mind to stay for Stamford Bridge, e better make Chelsea cash out now instead of waiting. Di Argentina international wey join Chelsea from Benfica for 2023 don reportedly show interest to […]

todayJuly 27, 2026 11 2

OBODO NAIJA

Peter Obi Tell Tinubu To Come Out, Talk Directly To Nigerians

By: Esther Daniel 2027 presidential candidate of di Nigeria Democratic Congress (NDC), Peter Obi, don call on Presido Bola Tinubu to speak directly to Nigerians instead of leaving government aides and spokesmen to explain government policies. Obi yarn dis one for siddun tok on sunday say Nigerians vote for Tinubu and want hear from am, adding say di Presido don turn Aso Rock into "bunker" and no longer dey communicate […]

todayJuly 27, 2026 16 2

OBODO NAIJA

APC Chairman Yilwatda Don Reposition Party Ahead Of 2027 Election, Aide Tok

By: Esther Daniel Senior Special Assistant on Media to APC National Chairman, Yusuf Abubakar Dingyadi, don tok say Prof. Nentawe Yilwatda don reposition di ruling party to prepare for victory in di 2027 general election. Dingyadi make di statement on Sunday for Sokoto as dem mark Yilwatda first anniversary as APC National Chairman. According to am, APC don record more unity, wider support across Nigeria and stronger cooperation among party […]

todayJuly 27, 2026 14 2

OBODO NAIJA

Female Students Raise Alarm Over “Sex-For-Marks”, Cult Activities For Kogi Poly

By: Esther Daniel Fear don grip Kogi State Polytechnic, Lokoja, after some female students raise fresh alarm over alleged sex-for-marks, cult activities and other misconduct for di school. Di students tok say since new rector resume office, some disciplinary measures wey stop some bad activities before don weak, allowing di problems to return. Di students, wey beg make dem no mention dia names because dem fear victimisation, accuse some lecturers […]

todayJuly 27, 2026 12 2

OBODO NAIJA

Peter Obi Blast Tinubu Renewed Hope Agenda, Call Am “Renewed Hopelessness”

By: Esther Daniel 2027 presidential candidate of di Nigeria Democratic Congress (NDC), Peter Obi, don blast Presido Bola Tinubu Renewed Hope Agenda, describe am as "failure and renewed hopelessness." Obi tok during interview for Channels Television Sunday Politics programme say if Nigerians elect am as Presido, e go give dem real and tangible hope wey everybody go see. According to am, Tinubu policies never improve di lives of ordinary Nigerians […]

todayJuly 27, 2026 11 3

OBODO NAIJA

Babachir Lawal Say Obi-Kwankwaso Joint Ticket Fit Win 2027 Election

By: Esther Daniel Former secretary to di Gornment of di Federation, Babachir Lawal, don tok say joint presidential ticket between Peter Obi and Rabiu Kwankwaso get better chance to win di 2027 presidential election than if both of dem contest separately. Lawal make di statement during one interview wey e take assess di chances of top political leaders ahead of di next general election. According to am, if Obi and […]

todayJuly 27, 2026 9 3

Sports

Police Grab Suspect Wey Tif Super Falcons Players Money For Morocco Hotel

By: Esther Daniel Police don arrest one suspect wey confess say e tif cash from some Super Falcons players for Marriott Hotel, Casablanca, Morocco, few days before Nigeria first match for 2026 Women's Africa Cup of Nations. Di suspect go return all di money wey e thief, while criminal case don ready to start against am. Midfielder Esther Okoronkwo tok say she, goalkeeper Chiamaka Nnadozie, defender Michelle Alozie and captain […]

todayJuly 27, 2026 12 3

OBODO NAIJA

Gunmen Scatter PVC Sharing For Osun, Carry Voter Cards Go

By: Esther Daniel Some people wey dem suspect say na hoodlums storm one INEC PVC collection centre for Oyinlola DC School, Okuku, Osun State on Sunday and carry some packs of Permanent Voter Cards comot. Witnesses tok say di men enter di place quietly before dem begin shoot for air, make everybody run for safety. Di attack scatter di PVC sharing exercise as people wey come collect dia voter cards […]

todayJuly 27, 2026 11

Sports

Algeria Beat Senegal 2-0 for WAFCON Opener

By: Esther Daniel Algeria don start dia 2026 Women's Africa Cup of Nations campaign with sweet 2-0 victory over Senegal on Sunday for Rabat. Captain Marine Dafeur naim first score from penalty before halftime, while Melissa Bethi seal di win for 88th minute after Senegal goalkeeper Khady Faye make costly mistake. Senegal try put pressure for di beginning of di match, but dem no fit convert dia chances as Algeria […]

todayJuly 27, 2026 9

WHO WE ARE

We no be just radio, we be your guy, your gist partner, your street connect! With compassion, community, and comedy, we bring you vibes wey go make sense.

We dey kind for heart, on-time with the gist, near to the people, family by nature, always available, and plenty more!

Anywhere you dey, anytime, Konfam dey for you!

 

listen with your app

This will close in 0 seconds