News-edi 2

671 Results / Page 19 of 75

Background

International

Two Nigerians Don Go Jail For Using Forged Documents Take Get Ghana Card

Two Nigerians, Ike Isaac (wey also bear Alex Kwesi Brown Appiah) and Emmanuel Innocent Egbe (wey also bear Innocent Emmanuel Kodom), don bag 12 months imprisonment each after dem try use forged documents take collect Ghana National Identity Card. Madina District Court II, presided by Her Worship Susana Nyakotey, find di two men guilty of presenting false information and holding forged documents during di Ghana Card registration exercise. Ghana’s National […]

todayNovember 14, 2025 4

National

Get Skills Join Your Certificates, Former Defence Minister Tell FUTA Graduates

Former Minister of Defence, Prince Adetokunbo Kayode (SAN), don urge FUTA graduates for Akure, Ondo State, make dem no rely only on di certificates wey dem collect from school, but make dem also acquire skills to become self-reliant. Kayode yarn say young people suppose dey digitally literate to follow di global technological trends, while delivering convocation lecture for FUTA 36th ceremony on Friday. Him advise say youths no wait make […]

todayNovember 14, 2025 7

National

Abuja Clash: I No Go Ever Call Military Personnel Fool, Wike Talk

FCT Minister Nyesom Wike don talk say he “no fit call military personnel fool,” after di hot altercation wey him get with naval officer Lieutenant A. Yerima over alleged land wahala for Abuja. Di clash break out on Tuesday for Gaduwa District as armed military officers, allegedly acting under instruction of retired Vice Admiral Awwal Gambo, resist FCTA officials wey come Plot 1946 to enforce demolition of wetin dem call […]

todayNovember 14, 2025 6

Lagos

Demolition: Lagos Dey Compensate More Oworonshoki Residents

Lagos State Governor Babajide Sanwo-Olu don reaffirm him commitment to fairness, transparency and di welfare of residents wey demolition of unsafe buildings dey affect across di state. Di General Manager of di Lagos State Urban Renewal Agency (LASURA), Oladimeji Animashaun, deliver di assurance during di second phase of compensation for affected Oworonshoki residents, as him talk say government no go deny anybody dia right to own property even as dem […]

todayNovember 14, 2025 6

Lagos

Lagos Stakeholders Dey Push New Financing Road To Expand Solar Use Among Small Businesses

Lagos don see clearer shift toward renewable energy dis week as industry players gather for Ikeja to discuss how affordable financing fit speed up di move from diesel to solar-powered operations among Nigeria’s SMEs. For di sensitisation forum wey StarTimes Smart Solar host with Manufacturers Power Development Company Limited and Sterling Bank Imperium project, dem talk how rising fuel price and wahala electricity don dey force small businesses to rethink […]

todayNovember 14, 2025 7

National

Pastor Two Pikin, Woman Plus Her Baby Don Kidnapped As Boko Haram Raid Chibok

Suspected Boko Haram terrorists don kidnap seven people, wey include two pikin of one pastor, one woman plus her baby, for Shikarkir village, Chibok Local Government, Borno State. Di attack happen around 8 pm on Wednesday as di insurgents storm di community. Local sources talk say about 15 people dem first carry, but eight manage escape from di kidnappers. One resident, John Yusuf, confirm di incident to Vanguard, say di […]

todayNovember 14, 2025 5

National

Kidnappers Dey Demand N150m For Six Defence Ministry Directors

Fresh gist don land about di abduction of six senior directors of di Federal Ministry of Defence as di kidnappers don demand N150 million to free dem. Di six officials dem get kidnapped on November 10, 2025 for Kabba-Lokoja highway, Kogi State as dem dey travel from Lagos go Abuja to attend Directorate-level promotion exam. Sources wey sabi di matter talk say di attack na well-planned ambush as armed men […]

todayNovember 14, 2025 6

Lagos

LASU Yarn Say No Be Full Online Dem Dey Do, Na Only 197 Courses Dem Touch

Lagos State University (LASU) don yan say di talk wey dey go round say dem don shift all courses go online na lie. Di university clarify say na only small fraction of courses dey affected 197 courses out of 4,095 wey dem dey offer, mostly big lectures wey get more than 400 students. Di school talk say di move na part of dia push to digitise learning, solve space wahala […]

todayNovember 14, 2025 8

Lagos

Two Security Guards Dem Arrest For Beat Lagos Engineer Die

Lagos State Police don arrest two security guards wey dem blame for beat site engineer, Solomon Ode, die for one construction site for Eko Atlantic City. Di wahala happen on Friday, October 31, when some security guards dey chase suspected thieves and dem see Ode near di construction site, come accuse am say na thief. Even though Ode dey plead say e no be him, di guards beat am well […]

todayNovember 14, 2025 9

WHO WE ARE

We no be just radio, we be your guy, your gist partner, your street connect! With compassion, community, and comedy, we bring you vibes wey go make sense.

We dey kind for heart, on-time with the gist, near to the people, family by nature, always available, and plenty more!

Anywhere you dey, anytime, Konfam dey for you!

 

listen with your app