Blog horizontal

Background

obodo oyinbo

US Top Diplomat Rubio Enter Vatican Meet Pope Leo XIV To Tuk About Iran War

By : Jolayemi Olajide US Secretary of State Marco Rubio don finally enter Vatican on Thursday go meet Pope Leo XIV, wey be di first US pope. Dis meeting sef dey follow tension between White House and Vatican over Pope position on di war for Iran. Rubio, wey be Catholic, on clear mata “say na serious tuk” e wan do with di Pope and Vatican top diplomat Pietro Parolin. Vatican […]

todayMay 8, 2026 10

Lagos

Lagos To Do Prayer Meeting For Tinubu’s Re-Election

By: Esther Ayoola Say like dis Lagos Religion pipo wam enter prayer, dat, nothing less dan 55,000 Nigerians naim go gather for Tafawa Balewa Square on Sunday for special prayer for Naija and President Bola Tinubu re-election. Di Director-General of Renewed Hope Network for Lagos, Mohammed Danmole, naim tuk dis one for press briefing for Ikeja on Thursday. Say di prayer go bring Muslims and Christians together to ask for […]

todayMay 8, 2026 16

Lagos

NSCDC Warn Lagos School Pikins Against Cultism, Crime

By: Esther Ayoola Naija Security and Civil Defence Corps Lagos State Command don warn students across obodo Lagos to stay clear from cultism, bullying and other bad characters. Di State Commandant, Adedotun Keshinro, naim give dis advice during dia anti cultism sensitisation programme wey hold for NSCDC headquarters for Alausa, Lagos. According to NSCDC tuk, tuk, Oluwaseun Abolurin,  di session na to teach pupils how to stay safe and aware […]

todayMay 8, 2026 13

south west

Ogun State Catch 45 Pipo Say Dem Park Dirty For Road

By: Esther Ayoola Ogun State Waste Management Authority officials don arrest and sentence not fewer than 45 residents to community service because say dem dump dirty anyhow for roadsides and public places. According to di Ogun state waste management pipo, di arrest hapun for Quarry Road and Kolobo area. Konfaming di report, Agency adviser, Farook Akintunde, say di action na to end yangayanga throwing of dirty for Ogun state and […]

todayMay 8, 2026 6

National

Vice Presido Shettima Help Tinubu Submit Im APC Nomination Form Officially

By: Esther Ayoola Vice Presido, Kashim Shettima don officially submit President Bola Tinubu nomination and expression of interest form for All Progressives Congress, preparing for 2027 election. Di vice presido carry di form go give APC national leadership for official submission on Thursday. Shettima clear matas, say one tin na to submit form, di oda tin, na for all stakeholder to deliver dia unit, calling on party members like governors, […]

todayMay 8, 2026 13

National

Shettima Tuk How Tinubu Reform Dey Actually Boost Nigeria Revenue

By: Esther Ayoola Naija Federal Gornment don open tuk, say, remove bad belle, dat President Bola Ahmed Tinubu Renewed Hope economic reforms, make Naija revenue generation swell beta style. Vice Presido, Kashim Shettima yarn dis one during im keynote speech for di 3rd Nasarawa State Investment Summit wey hapun for Lafia. Shettima press tuks dat, like dis, Naija foreign reserve don enter 46 billion dollars for 2025, showing dat na […]

todayMay 8, 2026 11

National

Oshiomhole Tell Akpabio To Resign As Senate Presido

By: Esther Ayoola Oga Seneta wey dey represent Edo North for Senate, Adams Oshiomhole don call on Senate Presido, Godswill Akpabio, say make e resign over di new amendment for Senate Standing Orders. Oshiomhole tok dis one for Abuja afta Thursday Plenary, say di new rules get “moral crisis”, dat person must do 8 years for senate before e go fit become senate presido, nor make brain and dat Even […]

todayMay 8, 2026 11

National

IGP Tuk Why Join Bodi Community Policing Dey Very Important

By: Esther Ayoola Oga inspector General of Police, Tunji Disu don expose Naija security doings, say e need beta collabo between police and communities to succeed. Di IG through di Deputy Inspector-General of Police in charge of Logistics and Supply, Kenechukwu Onwuemelie, yarn dis one during di 42nd anniversary celebration of di Police Community Relations Committee for Abuja. According to di police leadership, PCRC na strong pillar for community policing […]

todayMay 8, 2026 9

National

FCCPC, NAFDAC Sign Paper To Join Bodi Fight Fake Products

By: Esther Ayoola Federal Competition and Consumer Protection Commission and National Agency for Food and Drug Administration and Control don join hand sign Memorandum of Understanding for Abuja to fight fake, unsafe products and bad market practices. Dem say, di agreement go hellep both agencies work together beta for product safety, consumer protection, and enforcement of correct standards across Naija. FCCPC Executive Vice Chairman, Tunji Bello, naim explain di partnership, […]

todayMay 8, 2026 8

Sports

Valverde Land Hospital After E Clash With Tchouaméni

Serious gbege don burst for Real Madrid camp as midfielder, Federico Valverde land hospital after hot clash with teammate Aurélien Tchouaméni after training. Reports talk say Valverde go hospital near di club training ground after e suffer face cut wey doctors hellep am stitch. Di wahala start from Wednesday training after both players exchange hot words, but di matter no cool as e still continue on Thursday. Reports still talk […]

todayMay 7, 2026 18

WHO WE ARE

We no be just radio, we be your guy, your gist partner, your street connect! With compassion, community, and comedy, we bring you vibes wey go make sense.

We dey kind for heart, on-time with the gist, near to the people, family by nature, always available, and plenty more!

Anywhere you dey, anytime, Konfam dey for you!

 

listen with your app

This will close in 0 seconds