insert_link National Mosque Attack: Wetin I See Break My Heart – Katsina Gov Talk Governor Dikko Umaru Radda wey dey rule Katsina State don waka go Mantau Village for Malumfashi Local Government Area to go sympathise with di people wey bandits attack for mosque, where dem kill 32 people wey dey pray. Di attack happen for midnight last week Tuesday. As Governor reach di village, him talk say government go give ₦500,000 to each family wey lose person or suffer for di attack. Di […] todayAugust 28, 2025 8
insert_link International Global Airlines Wan Make Pilot Retire For 67 Years The biggest airlines for world dey beg United Nations aviation oga make dem raise the retirement age for commercial pilots from 65 go 67, because pilot no plenty for the world. The plan wey International Air Transport Association (IATA) carry come, International Civil Aviation Organisation (ICAO) go look am for their big meeting wey go start September 23. IATA, wey dey represent about 350 airlines, talk say to add two […] todayAugust 28, 2025 6
insert_link Entertainment Police Don Rescue Peller From Alleged Kidnappers Nigeria police force don rescue popular TikToker, Peller, wey dem kidnap. Peller, wey plenty people sabi for TikTok, some unknown gunmen kidnap am on Wednesday while e dey do live video for social media. But for new update wey show for social media on Thursday morning, Peller close padi and colleague, Sandra Benede talk say police don rescue am. For live video, Sandra talk say dem don find Peller and […] todayAugust 28, 2025 26
insert_link Sports Betting Allegation: NPFL Clear Super Eagles Goalkeeper Of Any Wrongdoing Di Nigeria Premier Football League (NPFL) don finally clear Super Eagles goalkeeper, Adewale Adeyinka, from all di betting wahala wey dem bin accuse am of. NPFL board lift di suspension wey dem first put on top him head, and now di experienced goalkeeper fit waka go join any club of him choice. Even though investigation still dey go on, NPFL talk say Adeyinka dey free to continue him football […] todayAugust 27, 2025 20
insert_link International South Korea Don Pass Law To Ban Phone For Classroom From 2026 South Korea don pass one important law wey go stop students from using mobile phone and smart devices during class time, starting from March 2026. Di bill pass with 115 lawmakers voting yes out of 163 wey show. Dem say di law na response to how students don dey too addicted to phone wey dey affect their school work, social life, and even their mental health. One mama for Seoul, […] todayAugust 27, 2025 25
insert_link Local ASUU President Talk Say Lecturers Don Show Enough Patience Already ASUU President, Christopher Piwuna, don talk say public university lecturers don endure reach their limit and dem deserve better treatment from government. E talk say, “We don dey drag this matter for long now. We don show patience, we don try understand, we don follow government talk well well to solve the wahala. Since democracy start for 1999, people dey quick blame ASUU say we too dey strike, schools dey […] todayAugust 27, 2025 10
insert_link Politics I Give Up My Presidential Dream Make PDP Fit Zone Ticket Go South — Bala Mohammed Talk Am Governor Bala Mohammed of Bauchi State don show say e dey happy as Peoples Democratic Party (PDP) don decide to zone their presidential ticket go South. As Chairman of PDP Governors Forum, Bala talk say e gree drop him own presidential dream to make sure say the party fit follow the zoning arrangement. E talk say e be part of the decision-making process, from the planning to the final agreement. […] todayAugust 27, 2025 16
insert_link Local I Take Responsibility For Abuja–Kaduna Train Wey Commot For Track — NRC MD The Managing Director of Nigerian Railway Corporation, Kayode Opeifa, talk say e don carry full responsibility for the Abuja-Kaduna train wey derail for Kaduna corridor on Tuesday. For Wednesday, as e dey answer questions for interview for Channels Television program 'The Morning Brief', Opeifa apologize to Nigerians and talk say as the Managing Director and Chief Executive, na him suppose take responsibility for safety matter. E also talk say the […] todayAugust 27, 2025 10
insert_link Sports Super Eagles B Captain Don Join Club for Iraq Iraqi club, Erbil FC, don announce say dem don sign Remo Stars captain, Nduka Junior, wey also be Super Eagles B team skipper for CHAN tournament. Di strong defender go bring him experience and leadership to boost Erbil FC defence as dem prepare for di new Iraq Stars League season. Nduka lead Remo Stars to win their first-ever NPFL title for 2024/2025 season one historic achievement since di club start. […] todayAugust 27, 2025 9
insert_link International California parents Don carry OpenAI go Court, As Dem Talk Say Na ChatGPT Cause their Pikin Death. Parents of one 16-year-old boy wey commit suicide for California don drag OpenAI, di company wey make ChatGPT to court. Dem talk say ChatGPT talk plenty bad things to their pikin, Adam, for months before e take him own life. According to di lawsuit, for their last conversation, ChatGPT help Adam steal vodka from him parents and explain how him noose fit work to kill person. Adam die few hours […] todayAugust 27, 2025 10