Blog masonry

Background

Sport Yarns

Super Eagles Land Poland, Open Camp To Prepare For Friendly Matches

By : Jolayemi Olajide Super Eagles don open camp for Warsaw, Poland, as dem dey block body to face Poland and Portugal for international friendly matches. Di players land Poland early Monday morning, on top di ginger of dia  win for di 2026 Unity Cup wey dem play for London. Team Media tuk, tuk, Promise Efoghe, naim sorosoke dis update,  say 18 players don already show face for camp as at di time wey konfam package dis  report. Efoghe still […]

todayJune 2, 2026 22

Sport Yarns

Super Eagles Coach Eric Chelle Beg Nigerians Again As Eagles Miss World Cup

By : Jolayemi Olajide Super Eagles coachie Eric Chelle done apologize again to Nigerians as di team amaka everybody nor  qualify for di 2026 FIFA World Cup. The Franco-Malian coach, Wey start to dey manage the team since January 2025, say e still wan remain for the job after im current contract finish. As e remain like six months for im contract, nobody really know wetin go hapun next because im agent and the Nigeria Football Federation (NFF) never fit […]

todayJune 2, 2026 17

National

Gunmen Kpai Five As Dem Open Fire For Plateau Village Party

By: Esther Ayoola Five pipo naim kpai afta gunmen open fire for Gwan-Ajang village for Foron District, Barkin Ladi LGA of Plateau State on Sunday night. According to police tuk, tuk person, Alfred Alabo, di attack happen while villagers gather for one event. Di seniorman police explain how dem take quickly send officers from Gindiri Division go di area and dat now dem dey do investigation.

todayJune 2, 2026 28

Sport Yarns

Anthony Joshua declare to Show ogbonge workings for July 25

By : Jolayemi Olajide Anthony Joshua don talk say im body and mind don ready  for di  fight against Albanian boxer Kristian Prenga for Jeddah, Saudi Arabia on July 25. Di senior man yarn for skysport,  say na boxing  e wan take find imself  after im lose two friends for car askident wey hapun for Nigeria late last year. Di former heavyweight champion also tuk say  im  dey build himself to become stronger mentally and physically as he dey eye […]

todayJune 2, 2026 12

National

Former SGF, Lawal Pack Load Comot ADC, Say Wuruwuru Dey Di ADC Primary Election

By: Esther Ayoola Former Secretary to di Gornment of DI Federation, Babachir Lawal, don pack im load comot from DI African Democratic Congress (ADC) party. Lawal use his Facebook page on Monday take announce am on Monday say na Aringas naim package di election for di party presidential primary to favour former Vice President Atiku Abubakar. Im scata mouth say di election na pure "wash" because dem change di real winners name con put Atiku people, dat dem just write […]

todayJune 2, 2026 17

National

Wike Knock Peter Obi, Call Am Jell Off Rice Leader

By: Esther Ayoola FCT Minister Nyesom Wike don criticize former Anambra Govo and former Labour Party presidential candidate, Peter Obi, say leadership need courage and quick decision-making, nor be to dey run from problem, be di way. Wike tuk dis one, while im dey react to how pipo dey see Obi leadership style for TV sit down tuk. According to di senior man minister, say Obi na food is ready leader, dat means im nor dey like put body for […]

todayJune 2, 2026 14

National

Naija Gorment, WIPO Join Hand To Hellep Content Creators

By: Esther Ayoola Naija gornment and di World Intellectual Property Organisation (WIPO) don agree to join hand work together  to hellep creators see money for dia brain work. Vice President Kashim Shettima naim sama dis update for Abuja, when im receive di WIPO team for im office . WIPO Director-General, Daren Tang lead delegation go meet with Shettima and other big gornment officials inside Presidential Villa to settle dis agreement. Shettima clear am say Naija dey really ready to build […]

todayJune 2, 2026 23

south west

Oyo Police Arrest Pastor And Woman Over Fake Bandit Killing Tori

By: Esther Ayoola Oyo State Police Command on Monday for Ibadan arrest two suspects, one pastor and one woman, over acuusate say dem deliberately spread false information say bandits kill six people for Lamini Community, Ido Local Government Area. Police tuk, tuk, DSP Olayinka Ayanlade, naim dey convasate dis mata say di arrest hapun afta thorough investigation wey confirm say di viral WhatsApp voice note and social media post no true. Im con sti explain say di fake report about […]

todayJune 2, 2026 24

south west

Ogun People Come Out Protest Oyo School Kidnap

By: Esther Ayoola Residents for Ogun State don come out for Abeokuta streets do wey nor go gree sake of insecurity and di kidnapping of 39 school children plus seven teachers for Ogbomoso, Oyo State. Di protesters, wey include youths and nursing mothers, carry placards dey demand make gornment act fast to rescue di victims and stop kidnapping, banditry and terrorism. Dem say na children wey nor commit any crime, na some anyhow jaguda boys carry and dat im nor […]

todayJune 2, 2026 13

WHO WE ARE

We no be just radio, we be your guy, your gist partner, your street connect! With compassion, community, and comedy, we bring you vibes wey go make sense.

We dey kind for heart, on-time with the gist, near to the people, family by nature, always available, and plenty more!

Anywhere you dey, anytime, Konfam dey for you!

 

listen with your app

This will close in 0 seconds