Blog masonry

Background

OBODO NAIJA

President Tinubu Open Naija for Ground Say Make Investor Come Invest

By: Jolayemi Olajide Wi oga Presido,  Bola Tinubu (don open naija economy for ground waaa) don clear mata oh, say like dis now,  Nigeria fit attract nearly $20 billion foreign direct investment for 2026, based on say na sabi pipo dey run matas for di gorment. Tinubu yarn dis one on Thursday during Africa CEO Forum wey shelle for Kigali. Baba Seyi  also explain say gornment don put beta benefits for ground to encourage more foreign businesses and investors make […]

todayMay 15, 2026 23

Lagos

Sanwo-Olu Hail Olanrewaju for Betterment for  Banking Leadership

By : Jolayemi Olajide Senior man govo, Babajide Sanwo-Olu don (don pelle beta salutate give ) Prof. Pius Olanrewaju, say dis particular senior man try for Naija Chartered Institute Bankers. Di governor, through Lagos Commissioner for Finance, Abayomi Oluyomi, tuk dis one on Thursday, during Olanrewaju sent fort party for Bankers House, Victoria Island, Lagos. According Baba Sanwo Olu, Olanrenwaju suppose enter  di AMA, make Igwe give am award, say im ma try for  digital learning reforms, beta examination process […]

todayMay 15, 2026 16

obodo oyinbo

Iran Football Federation Talk Say Dem Never Collobi US Visa Till Now

By : Jolayemi Olajide Iran Football Federation Oga, Mehdi Taj, don talk say till now, dem never issue visa give Iran national team to enter United States for 2026 World Cup. According to state media, Taj talk say dem go get crucial meeting with FIFA in di next one or two days, say FIFA must give dem clear guarantee because di visa matter never still clear. According to Mehdi Taj, di players suppose travel go Ankara to do fingerprinting as […]

todayMay 14, 2026 26

OBODO NAIJA

Amaechi Promise To Turn Nigeria Around in Four Years if E Win 2027 Election

By : Jolayemi Olajide Former Minister of Transportation and presidential aspirant of African Democratic Congress, Rotimi Amaechi, don promise say e go transform Nigeria within four years if Nigerians elect am for 2027. Amaechi make di pledge on Thursday after e submit im nomination forms for ADC headquarters for Abuja, where e also blame President Bola Ahmed Tinubu administration for di worsening economic hardship across di country. Di former Rivers governor tok say di 2027 election suppose focus on competence, […]

todayMay 14, 2026 27

OBODO NAIJA

Dangote Reveal Why E No Buy Arsenal, Choose Finish $20bn Refinery Instead

By : Jolayemi Olajide Africa richest man, Aliko Dangote, don reveal say e abandon im plan to buy Arsenal F.C. because e need di money to complete im $20 billion refinery project for Lagos. Dangote make di disclosure during one podcast interview with Nicolai Tangen, where e explain say Arsenal value na around $2 billion when e seriously dey consider takeover. Di billionaire businessman talk say at dat time, e face major pressure to complete im refinery, fertilizer and petrochemical […]

todayMay 14, 2026 46

OBODO NAIJA

Arewa Group Accuse Atiku Say naim dey Help Tinubu Weakening Opposition

By : Jolayemi Olajide   Arewa Citizens Parliament don accuse former Vice President Atiku Abubakar of becoming di “most valuable indirect political ally” of President Bola Ahmed Tinubu ahead of di 2027 general elections. For statement wey ACP National Leader, Hon. Saidu Jibrin, release, di group tuk say Atiku long-time presidential ambition and im dominance over coalition efforts don weaken and destabilise opposition politics for Nigeria. Dem claim say for nearly 30 years, Atiku don remain in permanent presidential mode, […]

todayMay 14, 2026 25

OBODO NAIJA

Former Ondo Governor Mimiko Dump PDP, Join APC to Support Tinubu

By : Jolayemi Olajide Former Ondo State govo, Olusegun Mimiko, don formally join All Progressives Congress after e resign from Peoples Democratic Party last month. Mimiko join di ruling party on Thursday for APC secretariat in Ward 7, Ondo West Local Government Area, where e explain say im decision na to support President Bola Ahmed Tinubu and help move Nigeria forward. Di former govo explain say Tinubu-led gornment don already do many good things, even though more work still remain […]

todayMay 14, 2026 24

OBODO NAIJA

Seyi Makinde Declare for 2027 Presidency Under APM

By : Jolayemi Olajide Oyo State Governor, Seyi Makinde, don officially declare say e wan contest for president for 2027 under di platform of Allied Peoples Movement. E shock everybody when Makinde make di announcement for one political rally wey hapun for Mapo Hall, Ibadan, as political realignment shake Oyo State. For im speech, di governor formally announce im candidacy and confirm say e don already lead di Taminu Turaki faction of PDP to sign Memorandum of Understanding with APM […]

todayMay 14, 2026 28

obodo oyinbo

Hezbollah Fire beta bomb for Israeli Positions for Southern Lebanon

By : Jolayemi Olajide Hezbollah don announce say based on di warling film for Lebanon dem fire wetin nor good for two Israeli military positions for southern Lebanon, saying na response to alleged ceasefire violations. For separate statements, di group say dem target di newly established Balat military site and another gathering of Israeli soldiers for Rashaf on Thursday afternoon. According to Hezbollah, di first attack happen around 2:25pm local time, while di second strike follow about 10 minutes later […]

todayMay 14, 2026 22

WHO WE ARE

We no be just radio, we be your guy, your gist partner, your street connect! With compassion, community, and comedy, we bring you vibes wey go make sense.

We dey kind for heart, on-time with the gist, near to the people, family by nature, always available, and plenty more!

Anywhere you dey, anytime, Konfam dey for you!

 

listen with your app

This will close in 0 seconds