Blog masonry

Background

obodo oyinbo

Trump Say Im Go Grab Iran Oil As Gulf Leaders Dey Try Cool Tension

By: Esther Ayoola Donald Trump don change am for Iran say, e wan “take di oil for Iran,” as Iran dey accuse US say, dem dey plan ground attack, while peace tuk dey go on. Say Iran attack one power and water plant, kpai one Indian worker, and say, Gulf countries dey intercept drones and missiles every day. US and Israel hit one petrochemical plant for Tabriz, cut power for parts of Tehran, and Iran fire back for one industrial […]

todayMarch 30, 2026 4

National

SSANU Blow Hot, Give FG One-Month Ultimatum To Settle University Wahala

By: Esther Ayoola Senior Staff Association of Nigerian Universities (SSANU) don warn Federal Gornment say dem no go gree again if dem continue to delay agreement on labour mata. Dis dey sup for meeting wey dem hold for Ekiti State University from March 26 to 27, 2026, dem say, di slow tuk, tuk between gornment and non-teaching staff dey very bad. SSANU presido, Muhammad Ibrahim, in fact say, plenty tuks without result don tire dem and e no suppose continue […]

todayMarch 30, 2026 2

National

Nyesom Wike Bad Mouth Peter Obi, Question Im Leadership Quality

By: Esther Ayoola Oga Minister of di Federal capital Territory, Nyesom Wike don blast Peter Obi say im no get beta leadership to handle anything. Di FCT minister yarn dis one on Sunday for PDP 2026 convention wey dem hold for Moshood Abiola National Stadium. E say Obi waka comot from Labour Party when gbege start, instead of solving di problem, say dat move nor be smart move at all. Wike say Obi oh and all PDP govos, wey join […]

todayMarch 30, 2026 2

National

President Tinubu Share Hope Say Naija Go Overcome Hardship

By: Esther Ayoola Oga Presido Bola Tinubu, drop ogbonge hope, say Naija go fit overcome di jogolo wey kontri man and woman dey face. Im yarn dis one afta im special birthday prayers wey dem do for am for National Mosque for Abuja. Tinubu tuk say e dey grateful to God and reflect dat, di country economic situation wey Naija dey face, say na just small time, everybody go dey alright.

todayMarch 30, 2026 3

National

President Tinubu Honour Fallen Hero, Promise To Give Im Entire Salary

By: Esther Ayoola Wi oga Presido Bola Tinubu don announce say im wan create special fund to support soldiers, including those wey get wunjury and for families of those wey kpai for service. Im tuk dis one for statement  on Sunday as E dey mark im 74th birthday, say na to appreciate di sacrifice of Armed Forces. Baba Seyi say Im don direct Accountant-General make dem open special account for di fund. Tinubu promise say all di money wey im […]

todayMarch 30, 2026 6

National

Olabisi Onabanjo Students Accuse Oru-Ijebu Police Of Beating Leaders

By: Esther Ayoola Olabisi Onabanjo University SUG don accuse police for Oru-Ijebu say, dem go beat dia leaders and fire gun for students wey no carry weapon. Di SUG explain, say di jogolo start, afta dia legal director  go police station to check why police arrest some of dia students under “unclear and questionable” circumstances. According to di SUG, police physically assault, kick, choke, and manhandle di Legal Director, con sti slap student wey dey with di legal rep. Police […]

todayMarch 30, 2026 7

National

Oyo Assembly Speaker Adebo Ogundoyin Join 2027 Governorship Race

By: Esther Ayoola Oyo State House of Assembly Speaker, Adebo Ogundoyin, don announce say him wan run for 2027 governorship election for di state. Im make dis announcement On Sunday, as PDP stakeholders for Ibarapaland gather for one zonal meeting wey hapun for Igboora. Say, dem endorse Ogundoyin as dia preferred candidate. Di stakeholders explain dia support, say na based of im leadership, loyalty to di party, and how e don help maintain stability for di state assembly ni make […]

todayMarch 30, 2026 5

Lagos

Lagos Go Heavy For Staff Welfare, Put Plenty Money For Training

By: Esther Ayoola Lagos State gornment don insist say dem go continue to dey improve dia workers welfare, putting plenty money for training, education, and social support systems for 2025 and 2026 budgets. Commissioner for Finance, Abayomi Oluyomi, tuk dis one when e dey yan with tori for Lagos during di giving of insurance death benefits to family members of dead public workers. For di N4.44 trillion 2026 “Budget of Shared Prosperity,” N2.3 trillion go enter capital projects while N2.1 […]

todayMarch 30, 2026 6

WHO WE ARE

We no be just radio, we be your guy, your gist partner, your street connect! With compassion, community, and comedy, we bring you vibes wey go make sense.

We dey kind for heart, on-time with the gist, near to the people, family by nature, always available, and plenty more!

Anywhere you dey, anytime, Konfam dey for you!

 

listen with your app