Blog masonry

Background

Lagos

NRC Nab Man Wey Dey Steal Railway Parts For Lagos

By: Esther Ayoola Say nor be small tin for Lagos , dat di Nigerian Railway Corporation (NRC) don catch one 32-year-old pikin say im bin dey  move railway parts for Lagos. Managing Director/Chief Executive Officer, NRC, Dr Kayode Opeifa, naim put dis for statement on Sunday. Say di NRC police arrest di 32 years old pikin on Thursday for Mobolaji Johnson Train Station, Ebute-Metta, with 15 pandrol clips wey im comot from Alagomeji narrow gauge line. Afta dem catch am, […]

todayMarch 30, 2026 2

Lagos

NDLEA Catch Drug Kingpin, Discover Cocaine Wey Dem Hide For Lagos

By: Esther Ayoola Operatives of National Drug Law Enforcement Agency, NDLEA, don go burst one big drug dealer wey dey hide cocaine inside okporoko fish head, for Lagos. Na for statement wey dem wrap like moimoi on Sunday, agency, tuk tuk, Femi Babafemi, dey tuk dis tuk, say during di operation, dem recover three jumbo bags from a 36-year-old suspect, Akputa Ejike. Di tuk tuk person say, dis operation hapun for Ojo area on March 19 afta serious intelligence work […]

todayMarch 30, 2026 3

OBODO NAIJA

ADC Chairmo Pikin, Blessing Onuh, Join Tinubu Re-election Campaign

ADC National Chairmo Senator David Mark, pikin, Hon. Blessing Onuh, don join front line to support President Bola Tinubu re-election. she put for statement on Saturday say D.G. of Take Action Campaign Organisation wey dey push Tinubu second term, Tony Nwulu, don present her appointment letter and dat she go be National Woman Leader. Onuh pledge say she go work hard to make sure Tinubu win, even as her papa still dey lead ADC opposition coalition.

todayMarch 29, 2026 6

OBODO NAIJA

Spain Release Arsenal Midfielder Zubimendi Over Knee Wahala

Spain don release Arsenal midfielder Martin Zubimendi from dia squad. According to Spain Football Federation  on Sunday,  say na to protect im health and avoid any serious pain to di knee. Zubimendi play small as substitute for Spain 3-0 win over Serbia on Friday. Im nor go play friendly against Egypt for Barcelona on Tuesday.

todayMarch 29, 2026 5

Lagos

Egbetokun Give Tinubu Big Salute for Life Guidance

Di immediate past Inspector-General of Police, Olukayode Egbetokun, cut cap wetin nor good for wi oga Presido, Bola Tinubu, say na Tinubu leadership make am succeed. E tuk dis talk during im retirement thanksgiving service for Victoria Island, Lagos. E explain dat im first meeting with Tinubu for 1998 change im life. E still thank God for im career and say faith plus resilience na wetin carry am through di wahala wey dey inside di Police service.

todayMarch 29, 2026 4

OBODO NAIJA

ADC Reason Ways To Use Consensus To Pick Dia 2027 President Candidate

Di African Democratic Congress (ADC) say like dis dey reason to use consensus take pick dia presidential candidate for 2027 election. Party tuk tuk, Bolaji Abdullahi, yarn dis one for TV sit down tuk, on Saturday. E say dem fit still use direct primaries, but dem don comot indirect primaries from law. Dem prefer consensus wahala pass, as e go cost dem less money.

todayMarch 29, 2026 6

Sports

Sabalenka Knock Coco, Carry Sunshine Double for Miami

Aryna Sabalenka don win her second Miami Open title straight, she beat Coco Gauff 6-2, 4-6, 6-3 to finish di “Sunshine Double” for Indian Wells and Miami. Sabalenka, wey be world number one from Belarus, don join Iga Swiatek, Steffi Graf, Kim Clijsters, and Victoria Azarenka for di list of women wey don win both early-season WTA 1000 title for same year. According to Sabelenka, her aim na to put her name for history.

todayMarch 29, 2026 7

Sports

CAF Appoint Samson Adamu To Package Marras As Acting Secretary-General

Senior Nigerian man, Samson Adamu, don become Acting Secretary General for Confederation of African Football (CAF). For inside news statement on sunday, NFF Director of Communications, Ademola Olajire, take tuk am say Adamu go be first Nigerian wey go hold dis position since CAF start over 70 years ago. Im dey replace Veron Mosengo-Omba from Democratic Republic of Congo, wey step down to run for presido of im country football federation (FECOFA). Adamu go take over di work wey Mosengo-Omba […]

todayMarch 29, 2026 7

Sports

CAF Set New Rules To Make Referee and VAR Wahala Clear

Di Confederation of African Football (CAF) don announce new rules to restore trust for referees, VAR operators, and football judges. CAF Presido, Dr Patrice Motsepe tuk dis one on Sunday for CAF website, say dis one follow di gbege hapun during 2025 Africa Cup of Nations final for Morocco. Motsepe explain say di best African judges and lawyers go dey joinbodi with CAF Disciplinary Board and Appeal Board, wey CAF EXCO and General Assembly go approve to make di process […]

todayMarch 29, 2026 4

WHO WE ARE

We no be just radio, we be your guy, your gist partner, your street connect! With compassion, community, and comedy, we bring you vibes wey go make sense.

We dey kind for heart, on-time with the gist, near to the people, family by nature, always available, and plenty more!

Anywhere you dey, anytime, Konfam dey for you!

 

listen with your app