Blog sidebar

Background
Sanwo Olu

Technology

Lagos Government go put 3,000 e-police and speed limit camera to catch people wey no obey traffic law

Lagos State Government don talk say dem go install like 3,000 e-police and speed limit cameras for di state to help control traffic wahala. Di Director of Lagos State Vehicle Inspection Service (VIS), Engr. Akin-George Fashola, yarn dis one on Tuesday for one program wey dem call Lagos Transport Trends and Perspectives, wey di Ministry of Transportation sponsor for Traffic Radio 96.1 FM. Engr. Fashola talk say dem don already […]

todayMarch 25, 2025 347 82

Natasha Akpoti-Uduagan

Politics

Dem no fit force me into submission, Natasha deny say she apologize

Suspended Senator Natasha Akpoti-Uduaghan, wey represent Kogi Central, don deny reports say she apologize to the Senate on top the matter wey make dem suspend her.Akpoti-Uduaghan talk this one for one statement on Monday, where she describe the reports as "false and misleading," insist say she still dey stand by her position. "The reports wey talk say I don apologize to the Senate and retract my position na lie. I […]

todayMarch 23, 2025 488 85 4

NYSC

Economics

Minimum wage: NYSC go spend N307.6bn on corpers allowances

National Youth Service Corps (NYSC) fit spend up to N307.6bn for mobilisation and payment of corpers allowances, na wetin The PUNCH report.This amount dey based on the increase wey NYSC announce for corpers allowances, wey rise from N33,000 to N77,000, as dem talk for statement wey dem release for September 2024. The increase follow the signing of the new minimum wage bill into law for May 2024.Normally, NYSC dey mobilise […]

todayMarch 20, 2025 511 88

NNPP logo

Politics

“Dem no give Tinubu better advice”, NNPP condemn emergency rule for Rivers

The New Nigeria Peoples Party don condemn President Bola Tinubu for the state of emergency wey e impose for Rivers State.PUNCH Online report say on Tuesday, the President declare state of emergency for Rivers because of the political crisis wey don dey happen for the state.Tinubu still suspend Governor Siminalayi Fubara, e deputy Ngozi Odu and state assembly members for six months.E come nominate former Chief of Naval Staff, Vice-admiral […]

todayMarch 19, 2025 491 85 4

WHO WE ARE

We no be just radio, we be your guy, your gist partner, your street connect! With compassion, community, and comedy, we bring you vibes wey go make sense.

We dey kind for heart, on-time with the gist, near to the people, family by nature, always available, and plenty more!

Anywhere you dey, anytime, Konfam dey for you!

 

listen with your app