Lagos

541 Results / Page 10 of 61

Background

Lagos

Sanwo-Olu Swear In Obasa Pikin As Agege LG Chairman

By: Rilwan Agbomeji Lagos Govnor Sanwo-Olu on Monday for Lagos House, Ikeja, swear in Abdul-Ganiyu Obasa as Agege Local Govment chairman. Sanwo-Olu tell am make e face grassroots work and follow Lagos govment plan. Obasa wey be son of Assembly Speaker Mudashiru Obasa bin don dey act as chairman before dem confirm am. Dem also swear in Toyin Adejimiwa as Permanent Secretary same day.

todayDecember 22, 2025 9

Lagos

Sanwo-Olu, Tinubu Lead Ijade Opa Eyo Procession As Eyo Festival Return For Lagos

By: Esther Ayoola Lagos State Govo, Babajide Sanwo-Olu, and President Bola Tinubu don lead di traditional Ijade Opa Eyo procession for Lagos Island on Sunday, as preparation for di Eyo Festival return after eight years. Governor Sanwo-Olu talk say di festival dey celebrate Lagos rich culture and e dey help attract tourists come di state. Di colourful parade waka pass important places like Marina and Ikoyi, show Lagos long history […]

todayDecember 22, 2025 7

Lagos

Lagos Gorment Charge Motorist N5.7m Say Im Spoil Solar Streetlight

By: Esther Ayoola Starting from Lagos, say nor be small yawa for area, dat Lagos State Gorment don clear mata, wetin make dem bill one motorist N5.7 million for allegedly damage one of di new solar streetlights. Di Lagos State Electrification Agency (LSEA) tuk say di driber S. Islamiyatus, ni use im Ford Motor, hit di streetlight wetin nor good, igboweii for Abeokuta Road last week. Say, as driber ma, […]

todayDecember 22, 2025 12

Lagos

Residents Drag Mata Say Why Isolo-NNPC Road Dey Take Time

By: Esther Ayoola Unto matas!  says motorists and commuters don dey vex say di Isolo-NNPC road construction too slow, dat di ogbolor dragging don make pass 19 month we dem suppose take finish am. Dis road wey no reach six kilometre, dem start to build am 39 months ago. Say na late president Buhari government approve dis road three years back. Residents dey, question dey beg authorities make dem do […]

todayDecember 19, 2025 15

Lagos

Lagos Court Put Man For Kirikiri For Property Yahoo Yahoo

By: Esther Ayoola Starting with matas for Lagos, say one Lagos state high court for Ikeja don tie one  mata  for one  Chidi Nwaya head like gala, sentence am to 22 years for kirikiri, say im na ole and im yahoo  N28 million  for one failed property deal for Lagos island. Justice Modupe Nicol-clay, sama  am  beta two separate jail terms, 15 years, and 7 years, but say, im go […]

todayDecember 19, 2025 7

Lagos

Fake Lasu Result Land Lagos College Provost For Jail

By: Rilwan Agbomeji Lagos High Court for Ikeja don knack Adonai Advanced Institute provost, Samson Orijugo, three years jail for faking LASU result. Justice Modupe Nico-Clay yan say Orijugo forge LASU letter make e look like im school get link with university, but na lie full ground. Di fake letter go one student, John Chibuzor Okoro, wey make am think say im dey attend LASU-affiliated school. Court yarn say Orijugo […]

todayDecember 18, 2025 9

Lagos

TIME Africa Give Sanwo-Olu Big Shout For Road Work, City Upgrade For Lagos

By: Rilwan Agbomeji Lagos Governor, Babajide Sanwo-Olu, don collect 2025 TIME Africa Special Recognition Award for di big road, transport, and city work wey im dey run. TIME Africa yan say di award na for di way Lagos dey handle long-standing city gbege with steady investment for roads, hospitals, schools, digital system, and government wahala. Dem shout Lagos as correct example how to run big African city, wey get over […]

todayDecember 18, 2025 10

Lagos

Five Lagos, Osun Herbalists Jam Court On Top Fake $3m, €280k Waka

By: Rilwan Agbomeji EFCC don yarn say five herbalists wey dem knack for different shrines for Lagos and Osun go siddon court over fake $3.4m and €280,000 wahala. Di arrests follow petition wey talk say di herbalists scam Halima Sanni for N26 million. EFCC talk say dem dey waka dey pose as spiritual healers wey fit do cleansing and solve gbege for people life and money marras. Now di anti-graft […]

todayDecember 18, 2025 12

Lagos

Lagos Go Shine – 22,000 Solar Streetlights Don Start To Hang

By: Esther Ayoola Lagos night go soon dey shine like day! State government don yarn say dem don start to hang 22,000 plus solar streetlights for every corner under Light Up Lagos Solar Streetlight Initiative. Lagos State Electrification Agency dey run di work, Ministry of Energy dey watch sharp sharp make nothing scatter. Ololade Agboola, deputy director for Public Affairs, talk am on Sunday say na so dem wan make […]

todayDecember 15, 2025 13 1

WHO WE ARE

We no be just radio, we be your guy, your gist partner, your street connect! With compassion, community, and comedy, we bring you vibes wey go make sense.

We dey kind for heart, on-time with the gist, near to the people, family by nature, always available, and plenty more!

Anywhere you dey, anytime, Konfam dey for you!

 

listen with your app