Lagos

647 Results / Page 27 of 72

Background

Lagos

Lagos Govt Gives One-Week Final Warning To Unapproved Estate Developers

By: Esther Ayoola No be small thing o, as  Lagos State Government don sama one-week  warning, dem call ham final warning to estate developers wey dey operate without layout plans say make them do the needful. Senior  man, Commissioner for Physical Planning and Urban Development, Dr. Oluyinka Olumide, dey champion the talk say any developer wey no put body for this message go collect beta sanction. Oga commissioner dey yarn […]

todayDecember 3, 2025 7

Lagos

Lagos Govt Don Arrest 20 Street Beggars For Ketu, Mile 12

By: Rilwan Agbomeji Di Lagos State Government on Tuesday arrest 20 street beggars during enforcement for Ikosi Ketu and Mile 12 areas. Commissioner for Environment and Water Resources, Tokunbo Wahab, talk say di operation na part of government plan to restore order and make sure public spaces dey used responsibly and safely. Wahab explain say KAI operatives carry out di latest enforcement around Ketu, Mile 12, Ikosi Road and di […]

todayDecember 2, 2025 21 2

Lagos

Lagos Govt Don Seal Yakoyo Abula Joint For Dirty Wastewater Dumping

By: Rilwan Agbomeji Di Lagos State Wastewater Management Office don seal Yakoyo Abula Joint Restaurant for Victoria Island because dem dey pour untreated wastewater and oil inside public drainage. Commissioner for Environment and Water Resources, Tokunbo Wahab, reveal di action for im X handle. Dem shut down di restaurant on Tuesday morning afta officials see say dem dey deliberately discharge dirty water wey don block drainage and fit cause waterborne […]

todayDecember 2, 2025 10

Lagos

Man Don Jailed 21 Months For Stealing N50 Million Under Fake Pretence

By: Esther Ayoola For stealing and collecting money under false pretence, Justice Rahman Oshodi of Lagos Special Offences Court for Ikeja don find Chukwudole Chinedu guilty and sentence am to 21 months plus 18 days. EFCC charge am say e collect N50 million from Ezeh Paul Chukwudi, dey tell am say e get $70,000 to sell at N720, wey no true. Chinedu bin face two counts wey concern obtaining money […]

todayDecember 2, 2025 6

Lagos

Six Lagos Real Estate Marketers Don Kidnapped For Ogun State

By: Esther Ayoola Some jaguda boys again don gbab six real estate marketers for Lagos, while dem dey go inspect their company land for Oyebola village, Obafemi-Owode Local Government Area, Ogun State. Tori people carry say the victims waka go the land for inspection before the attackers strike. Police Commissioner, Lanre Ogunlow sef, don confirmate the development give news wakawaka that the incident happen on Friday.  And that like this […]

todayDecember 2, 2025 6

Lagos

Lagos Dey Upgrade Waterfronts For Detty December – Alebiosu Talk

Di Lagos State Gorment don come with anoda mata say residents and holiday visitors go enjoy modernised waterfronts dis Detty December, as new reforms don land to boost di state tourism. Di Commissioner for Waterfront Infrastructure Development, Dayo Alebiosu, tok dis one for statement wey dem issue on Sunday after di Lagos Tourism and Hospitality Stakeholders’ Summit wey Ministry of Tourism, Arts and Culture host. He add say di state […]

todayDecember 1, 2025 4

Lagos

Rice Sellers Don Predict That Price Go Fit Drop Ahead Christmas

Some Senior   farmers for the ogbonge  Farmers Association of Nigeria (AFAN) ,  don cut cap for lagos govo, Babajide Sanwo-Olu  say im ma do well as him take slash Lagos rice from N64,000 to N57,000 per bag, Na on top tok tok with stori pipo for the state capital, Di Vice Chairmo of AFAN Southwest and Lagos chapter,  Sakin Agbayewa,  hail di move, say e go create competition and make […]

todayDecember 1, 2025 8

Lagos

CITN Dey Support Lagos Revenue Collection

Former Federal Inland Revenue Service (FIRS) Chairman, Dr. Tunde Fowler, don reflect on di support wey e receive from Chartered Institute of Taxation of Nigeria (CITN) as e dey grow Lagos State revenue base when e serve as Chairman of LIRS for 2005. Him Talk dis one for night of tributes wey CITN organise for dia founder, Chief David Ajibola Olorunleke. Fowler tok say, E wan emphasise say CITN help […]

todayDecember 1, 2025 8

Lagos

LASG, EU Rolac Dey Push Restorative Justice To Reduce Prison Congestion

Lagos State Ministry of Justice, together with European Union funded Rule of Law and Anti Corruption (RoLAC) programme, don call on people of di state make dem adopt restorative justice to help reduce congestion for correctional centres and lessen di burden on courts. Di appeal come during 2025 International Restorative Justice Week, tagged: “Restorative Justice, Your Legal Rights,” wey hold for Lagos State Ministry of Justice. RoLAC Project Coordinator, Ajibola […]

todayNovember 28, 2025 11

WHO WE ARE

We no be just radio, we be your guy, your gist partner, your street connect! With compassion, community, and comedy, we bring you vibes wey go make sense.

We dey kind for heart, on-time with the gist, near to the people, family by nature, always available, and plenty more!

Anywhere you dey, anytime, Konfam dey for you!

 

listen with your app