insert_link National FG No Pay Ransom To Free Kidnapped Victims — Senate Talk Di spokesperson for di Senate, Yemi Adaramodu, don dismiss claims say Federal Government pay ransom to free di schoolchildren wey bandits kidnap for Kebbi and Niger states. E tok dis one for Channels Television Morning Brief on Friday, as public suspicion dey rise about how recent rescue operations take happen. Adaramodu, wey represent Ekiti South, insist say government no give kidnappers any money, even though Bayo Onanuga, Special Adviser to […] todayNovember 28, 2025 6
insert_link National “My Wife Pregnant, Dem Wan Chop Am” – Edo Couples Cry One Nigerian couple wey dem kidnap from Aviele Community near Auchi, Edo State don cry out for help. Dem abductors record one chilling video wey show di couple dey beg for help, dey ask dia family, friends and well-meaning Nigerians to pay di N50 million wey dem dey demand. Di husband fear sotay im talk say, “Please help us. Help us…my wife don pregnant and dem wan sleep with her. […] todayNovember 28, 2025 6
insert_link National “No Excuse!” – Interior Minister Drag Fire Service Officer Over Half-Filled Tank Interior Minister Olubunmi Tunji-Ojo don drag one officer from di Federal Fire Service afta e see say water tank for one of dia trucks just half-full. Di minister talk say dis kind negligence no gree at all, especially as na harmattan season we dey wey fire fit burst anytime and fit do plenty damage. Tunji-Ojo yarn say firefighters suppose dey ready anytime, dey near areas wey dey high-risk and plenty […] todayNovember 28, 2025 4
insert_link National FG, States Gats Provide Free Schooling, Lagos Court Don Talk Federal High Court for Lagos don rule say Federal Government, di 36 states, and di Federal Capital Territory get legal duty to provide free, compulsory, and universal basic education for all pikin wey dey primary and junior secondary school age. Justice Daniel Osiagor deliver di judgement on 9 October 2025 after human rights lawyer Femi Falana (SAN) and Hauwa Mustapha file di case on behalf of demself and di Alliance […] todayNovember 28, 2025 5
insert_link National Appeal Court Dump Nnamdi Kanu Human Rights Case Against FG Di Abuja Division of di Court of Appeal on Friday don throway di appeal wey di convicted IPOB leader, Nnamdi Kanu, file against Federal Government, wey dey challenge say dem violate im fundamental rights. DSS DG and AGF na di respondents wey dem list for di case. Di three-member panel talk say di case don turn academic exercise because Kanu don already dey serve im sentence for Federal High Court, […] todayNovember 28, 2025 4
insert_link National Fire Burn Shops For Anambra Market Early morning fire don burst for Nkwo Enugu-Ukwu Market Square, Njikoka Local Government Area, Anambra State on Friday, wey don burn some shops and destroy other goods. Dis na about six fire wahala wey don happen for di state in less than one week. Some of di previous ones include petrol tanker wey blow near Ozubulu LG Secretariat wey kill one person and destroy six shops, fire wey burn factory […] todayNovember 28, 2025 5
insert_link National Business Don Reject Drink Tax Hike Members of di Organised Private Sector of Nigeria (OPSN) don tell di Federal Government make dem withdraw di proposed amendment to di Customs, Excise and Tariff Bill. Dem warn say di move fit scatter President Bola Tinubu fiscal reform plan and weak Nigeria tax system. Di OPSN, wey include di Nigerian Association of Chambers of Commerce, Industry, Mines and Agriculture; Manufacturers Association of Nigeria; Nigeria Employers’ Consultative Association; National Association […] todayNovember 28, 2025 2
insert_link National Wetyn one bandit talk when I ask why dem dey kill people – Dalung share chilling encounter Dalung talk say e ask di bandit why dem dey k!ll people, and di bandit reply say vigilantes sef dey k!ll dem and carry away dia cattle. Di bandit talk say dis na why dem take up arms and decide to dey for bush. Dalung explain, “I dey TikTok one day, one young bandit wey dem train for bush yarn say e be bandit for bush. I ask am, why […] todayNovember 28, 2025 2
insert_link National Terrorists Still Dey Hold 265 Pikin And Teachers One Week After Niger School Attack More than one week don pass since gunmen raid St. Mary’s Catholic Primary and Secondary Schools for Papiri, Niger State, and 265 teachers plus pikin dem still dey missing, making am one of di most worrying mass kidnappings for North-Central in recent years. Di Catholic Bishop of Kontagora, Bulus Yohanna, talk say 12 teachers and 253 schoolchildren never show as confirmed under Kontagora Diocese record. Bishop talk say initially 315 […] todayNovember 28, 2025 4