National

1288 Results / Page 33 of 144

Background

National

Kefas Hail Taraba Security Chiefs, Say Dia Face Show

By: Esther Ayoola Governor Agbu Kefas of Taraba State don praise the outgoing oga dem for security agencies for the good work wey dem do for the state, say their performance na correct one. Di govo tuk this one during one state dinner for Gornment House Banquet Hall for Jalingo, wey dem organize to honour security chiefs wey retire or transfer comot from the state. Im still reassure pipo say […]

todayFebruary 2, 2026 11

National

Minister Of Information Press Yarnings On Tinubu Reforms

By: Esther Ayoola Wi Minister of Information and National Orientation, Mohammed Idris, untop weekend motivation to Monday dey clear Nigerian youths, say, make dem  try use the opportunities wey dey from national reforms. Im  tuk dis one for di 2026 Convocation Lecture wey happen for 34th Convocation Ceremony of Federal University of Technology, Minna, Niger State. Idris say Nigeria na young country wey get plenty potential, and the future of […]

todayFebruary 2, 2026 7

National

Onitsha Market Traders Reopen Shops Afta Soludo Order

By: Esther Ayoola Traders for Onitsha Main Market don reopen dia shops afta dem comply with directive from Anambra State Governor, Chukwuma Soludo. Soludo bin order,say make dem shut down di market  for one week last Monday because some non-state actors dey enforce Monday sit-at-home. Governor warn say if traders no reopen afta di one-week shutdown, di market fit close for anoda week or even longer. Afta one week wey […]

todayFebruary 2, 2026 9

National

NLC, TUC To Do Rally Feb 3 FCDA Workers

By: Esther Ayoola Naija Labour Congress (NLC) and Trade Union Congress (TUC) say dem wan do small wi nor go gree, wi nor go gree movement on February 3 to support Joint Union Action Committee (JUAC). Dem tuk am for joint statement wey Benson Upah of NLC and Nuhu Toro of TUC sign for Abuja. Di rally na to support strike wey workers dey for Abuja based on say gornment […]

todayFebruary 2, 2026 4

National

Grammy 2026: Full Winners List

By: Esther Ayoola Di 2026 Grammy Awards don end, and American rapper Kendrick Lamar na di biggest winner of di night, clinching five awards, including Record of di Year for him collaboration with SZA, Luther. Di major categories waka to different artistes as Bad Bunny win Album of di Year, Billie Eilish carry Song of di Year for Wildflower, and Olivia Dean collect Best New Artist. Di Recording Academy present […]

todayFebruary 2, 2026 26

National

New Tax Law Chairmo Oyedele Tell Nigerians To File Tax Returns

By: Esther Ayoola Oga Chairmo of Presidential Committee on Fiscal Policy and Tax Reforms, Taiwo Oyedele don declare say di new tax law need employers and individuals to submit dia tax returns by demselves, dat employers submit reports  b4 March 31 every year. Oga tax dey tuk dis one for one online tuk wey dem organize for HR managers, CFOs, payroll and tax officers, dat, many Nigerians never dey file […]

todayFebruary 2, 2026 7

National

Defence Minister Clear Mata Dat Nigeria Fit Work With Türkiye, US Together

By: Esther Ayoola Wi Minister of Defence, General Christopher Musa (retd.), don share updates on di waka wey dem dey waka for tukiye, say Naija partnership with Türkiye nor get anything to do with our relationship with America. General Musa dey tuk dis tuk for TV sit don tuk, as im clear worries, say defence agreement with Türkiye fit spoil US support. Musa Say, so far di mata concern security […]

todayFebruary 2, 2026 10

National

President Tinubu Shake Table Declare APC Govos As Di Number One Mehn Of Dia State

By: Esther Ayoola Wi oga Presido, Bola Tinubu don spoil ground, say, all govos wey dey serve under di All progressives Congress na bi di oga of di party for dia states, not ministers, not Senators, not by who tey pass for di party. Vice Presido Kashim Shettima, ni be oga presido mouth piece as im go represent am for Jalingo, take welcome Governor Agbu Kefas enter di APC for […]

todayFebruary 2, 2026 6

WHO WE ARE

We no be just radio, we be your guy, your gist partner, your street connect! With compassion, community, and comedy, we bring you vibes wey go make sense.

We dey kind for heart, on-time with the gist, near to the people, family by nature, always available, and plenty more!

Anywhere you dey, anytime, Konfam dey for you!

 

listen with your app

This will close in 0 seconds