National

1095 Results / Page 4 of 122

Background

National

Iran Presido Konfamate Dat Iran Tuks Wit US Get Small Green Light

By: Esther Ayoola Iran presido Masoud Pezeshkian, don konfamate say Iran nuclear tuks wit US don show “encouraging signals,” but Iran dey ready for anything. Presido Masoud dey tell tori pipo on Sunday, say, dem want peace and stability for di region. Dat, Third round of tuks go hapun for Geneva dis Thursday wit Oman as di peacemakers. Nor be amebo say, Di first two rounds of tuks no get […]

todayFebruary 23, 2026 4

National

NCDC Share Report Card Of 70 Lassa Fever Deaths, 318 Cases

By: Esther Ayoola Naija Centre for Disease Control (NCDC) don konfamate say 70 people ni don kpai from Lassa fever for di first seven weeks of 2026, with 318 konfam cases from 1,469 pipo wey dem suspect get di disease. Say di disease sti dey mostly for five states wey get 91% of di cases, and 10 local government areas dey carry 68% of di infections. NCDC tuk say Lassa […]

todayFebruary 23, 2026 6

National

NASS Put Two Years Jail Term To Stop Election Wuruwuru

By: Esther Ayoola For Abuja on Sunday, Leader of di Senate, Senator Opeyemi Bamidele, don explain how  National Assembly take pass Electoral Act 2026 wey carry big reforms. According to Opeyemi, di act include two‑year jail for any Resident Electoral Commissioner wey go hide important election documents and dat e allow quick release of money to INEC, so dat election go smooth. E say di law na as a result […]

todayFebruary 23, 2026 3

National

PDP Carry Legal Team To Challenge FCT Area Council Election Result

By: Esther Ayoola Di Peoples Democratic Party don set up special legal team to challenge di result of Saturday Area Council election for Federal Capital Territory. For statement wey im National Publicity Secretary Ini Ememobong sign, PDP say dem go challenge di alleged irregularities and di legal team go dey led by Shafi Bara’u, Esq. According to Independent National Electoral Commission, candidates of All Progressives Congress win five out of […]

todayFebruary 23, 2026 3

National

Wike Explain How FCT Election Expose Dey Pretender

By: Esther Ayoola Minister of di Federal Capital Territory, Nyesom Wike,  don bumshell again again,(say if u trust politicians na at your on kobo), say na pretenders ni full naija politics following wetin im call peaceful election for FCT E tuk dis one for live tuk tuk for tv, say di result don expose pipo wella, wey dey buy corn and groundnut for roadside just to deceive Nigerians, say dem […]

todayFebruary 23, 2026 5

National

ICPC Raid Abuja House Of Former Kaduna Gov El-Rufai

By: Esther Ayoola Di Independent Corrupt Practices and Other Related Offences Commission (ICPC) don go break enter di Abuja house of former Kaduna State govo, Nasir El-Rufai, like jet li, to search for possible corruption-related evidence. El-Rufai media adviser, Muyiwa Adekeye, ni dey konfamte dis mata give tori pipo on Thursday. According Adekeye, dem waka enter the house around 2pm and start dey search every corner of di property. El-Rufai […]

todayFebruary 20, 2026 7

National

CDS make Rambo Move to Flush Out Terrorists and Kidnappers

By: Esther Ayoola Chief of Defence Staff, General Olufemi Oluyede don launch new military operation wey dem call Operation SAVANNAH SHIELD for Ilorin, Kwara State. Di ceremony hapun for 22 Brigade, Sobi Military Cantonment, and dem say di mission na to fight terrorists, kidnappers and other criminal gangs for North Central region. For di flag-off, di CDS say dis one no be ordinary deployment, dat na Rambo movement to flush […]

todayFebruary 20, 2026 5

National

Olawale Edun Explain Wia FG Keep Naija N58.472 Trillion 2026 Budget

By: Esther Ayoola Minister of Finance, Olawale Edun, don clear air say Naija N58.472 trillion 2026 budget dey safe based on di size, dat e dey fridge dey cool. Edun yarn dis one when im lead him economic team go defend di budget for Senate Appropriations Committee. Di committee members, wey Solomon Olamilekan Adeola dey lead, ask plenty questions and di team answer one by one.

todayFebruary 20, 2026 3

National

Obi remind Tinubu Of Im Election Promise

By: Esther Ayoola Di 2023 Labour Parti presidential candidate, Peter Obi, once again don call out to oga presido, Bola Tinubu, say why dem one drop national grid for full solar energy. Di former Anambra state govo post for X, say e dey shock am say baba Seyi wan move go solar afta raking, dat im go bring steady light for im first tenor. Obi say, im bodi dey do […]

todayFebruary 20, 2026 2

WHO WE ARE

We no be just radio, we be your guy, your gist partner, your street connect! With compassion, community, and comedy, we bring you vibes wey go make sense.

We dey kind for heart, on-time with the gist, near to the people, family by nature, always available, and plenty more!

Anywhere you dey, anytime, Konfam dey for you!

 

listen with your app