National

1294 Results / Page 52 of 144

Background

National

FG Roll Out New Plan To Stop Exam Malpractice

By: Esther Ayoola Wi Federal Government don roll out new plan to fight mangomango for WAEC and NECO exams starting from 2026. Di announcement drop on Monday for Abuja, as Education Minister Maruf Alausa and Minister of State Professor Suwaiba Ahmed troway di mata comout. Dem tuk say di new move go tighten monitoring from start to finish and block every backdoor wey pipo dey use cheat for exams. Government […]

todayJanuary 5, 2026 17 2

National

President Tinubu select For Senator Magnus Abe Chairmo Of NUPRC

By: Esther Ayoola Wi oga Presido, Bola Tinubu don nominate former Senator, Magnus Abe as chairmo of di Nigerian Upstream Petroleum Regulatory Commission (NUPRC), plus 20 other pipo for boards of key oil agencies. Special Adviser to di Presido on Information and Strategy, Bayo Onanuga, tukĀ  for statement on Monday say Abe go lead NUPRC board together with other non-executive commissioners like Paul Jezhi and Sunday Babalola. Tinubu also nominate […]

todayJanuary 5, 2026 9

National

Sowore Drag Mata Say New Tax Law Go Suffer Pipo

By: Esther Ayoola Di 2023, African Action Congress, AAC, presidential candidate, Omoyele Sowore, don raise concern say Nigeria new tax reform no good for poor pipo. Sowore dey tuk for TV sitdon tuk, Nigerians don already suffer well-well and adding more tax go only make life harder for dem. Sowore say government suppose focus on bringing more pipo into di tax net instead of taxing pipo wey already dey manage […]

todayJanuary 5, 2026 11 6

National

SEMA: Yobe Boat Tumbo Kill 29

By: Esther Ayoola Say nor be small badness sup for Yobe, boat get accident kill 29 pipo, and dem still dey find about 10 wey lost for water. Secretary of di State Emergency Management Agency (SEMA), Mohammed Goje tell tori pipo on Monday dat, rescue work still dey go on, as dem dey try find di remaining people. According to reports say na overloading ni cause di problem, but dem […]

todayJanuary 5, 2026 16

National

Makinde Shake Oyo Cabinet, Sack SSG Adeyemo

By: Esther Ayoola Oyo State Govo Seyi Makinde don announce cabinet reshuffle, on Monday, say im dey observe some kpiance doings. For di move, e sack Secretary to di State Government, Prof Olanike Adeyemo, with immediate effect, According to statement wey im media aide Sulaimon Olanrewaju release for Ibadan, Governor Makinde appoint Prof Musibau Babatunde as di new Secretary to di State Government. E still move Barrister Temilolu Ashamu from […]

todayJanuary 5, 2026 16

National

Kebbi Goment Open Town Schools Again After Bandit Wahala

By: Esther Ayoola Kebbi State goment don approve make some primary and secondary schools for big towns and cities resume immediately afta wetin jaguda boys use dia eyes see last year. U sabi say, dem bin close schools before, afta bandits attack Gorment Girls’ Comprehensive Secondary School for Maga town for November, wia dem kidnap 25 schoolgirls and kill one school guard. Commissioner for Basic and Secondary Education, Dr. Halimatu […]

todayJanuary 5, 2026 7 4

National

Kwankwaso Set Compass On How Im Wan Waka For 2027 Presidential Election

By: Esther Ayoola Oga national leader of New Nigeria People’s Party (NNPP), Rabiu Musa Kwankwaso, say im nor be mumu oh, dat im go only waka go another party, if dem agree to give am presidential or vice-presidential ticket for 2027 election. U sabi say, Peter Obi join African Democratic Congress (ADC) last year and e go dey contest presidential ticket with Atiku Abubakar and Rotimi Amaechi, wey fit cause […]

todayJanuary 5, 2026 8

National

President Tinubu Order Security To Kramp Niger State Jaguda Boys

By Ebi Oboko Oga Presido, Bola Tinubu dey vex seriously don order im olopka, army, vigilante say make dem carry dia rake and fork enter the bushes of Niger state environs to gbab di jaguda boys wey attack communities for Niger State, kill over 40 pipo and kidnap plenty others. For statement wey im sign by imself on Sunday, Tinubu say im don send sms to wi Defence Minister, Service […]

todayJanuary 5, 2026 17 37

Business

Tins Wey You Need Sabi About Di Naija New Tax Law

By Ebi Oboko TO WHO E CONCERN – MAKE I JUST GIVE YOU DIS INFORMATE. QUESTIONS & ANSWERS ON DI NEW NIGERIA TAX LAW (Focus on Individuals and Small Businesses) 🟢 Q1: When DiĀ  new Nigeria Tax Act go start work? A1: DiĀ  new tax law go start from 1st January 2026. 🟢 Q2: Who dis tax law concern? A2: E concern everybody wey dey earn money for Nigeria – […]

todayJanuary 5, 2026 31 14

WHO WE ARE

We no be just radio, we be your guy, your gist partner, your street connect! With compassion, community, and comedy, we bring you vibes wey go make sense.

We dey kind for heart, on-time with the gist, near to the people, family by nature, always available, and plenty more!

Anywhere you dey, anytime, Konfam dey for you!

Ā 

listen with your app

This will close in 0 seconds