Wike Challenge Haters to Tell Tinubu to Sack Am
By Ebi Oboko FCT Minister, don tell im haters say make dem dey dia dey, say, na only President Bola Tinubu get power to sack am from im cabinet, not people wey dey criticize am. Di minister yarn this one on Sunday when e go Obio/Akpor LGA for Rivers State for the last part of im “thank you” visit. Wike say if Tinubu feel say e no get anything to […]