Obodo Niger

19 Results / Page 2 of 3

Background

National

Ondo Govo ginger mehn police to Guide Area

By  Ebi Oboko Ondo State Governor, Lucky Aiyedatiwa, dey vex serious, say jaguda boys dey worry pipo, so like dis im don send security make dem double for all communities and forest areas, after New Year attack for Ipele police station for Owo LGA. The attack happen Wednesday night as plenty people dey attend night service to welcome 2026. Di Govo say, di mata nor dey let am sleep, so […]

todayJanuary 2, 2026 9

Local

First Lady Welcome Nigeria First Pikins dem for 2026

By Ebi Oboko First Lady of Nigeria, Senator Oluremi Tinubu, don welcome Nigeria first pikin of the year, baby girl Enekole Zion Adakole, wey born exactly 12:00 midnight for FMC Jabi, Abuja, January first. The baby mama na 26-year-old first-time mother, Omeyi Patience Adakole, with her husband Celestine Adakole, as Madam First Lady present official birth certificate from National Population Commission give the newborn. She also celebrate Blessing Oragwu wey […]

todayJanuary 2, 2026 9

Local

ADC Disown Obi Say Im Registration No Follow

By Ebi Oboko One faction of the African Democratic Congress (ADC), wey Nafiu Gombe dey lead, don reject Peter Obi. Ontop yrnings with tori pipo,  the ADC faction talk say Obi no follow correct procedure when e register for the party for Enugu. Di faction call demself di real leaders of ADC. U sabi say   Obi announce dat,  im ma don join ADC for event wey hold for Nike Lake […]

todayJanuary 1, 2026 11

National

Senate Presido, Akpabio Repent Sake Of New Year Mass Message Wey Touch Im Heart

By Ebi Oboko Wi oga Senate Presido, Senator Godswill Akpabio, in the spirit of the new year don tell him lawyers make dem withdraw all di defamation cases wey e get against some people for inside the obodo naija. Akpabio speak on Thursday for Sacred Heart Parish, Uyo, say e get almost nine cases for court against people wey e accuse of defaming am. E explain say e hear di […]

todayJanuary 1, 2026 8

Lagos

First Lady Oluremi drop lines Say Naija Economy Face Show

By Ebi Oboko First Lady, Senator Oluremi Tinubu, don talk say 2026 come with fresh hope and assurance of God blessings for Nigeria. She talk this one for her New Year message wey she post for her official X handle on Thursday. Senator Oluremi say she full with gratitude to God as Nigerians enter di New Year with joy and big expectation for better future. Mama Tinubu greet Nigerians for […]

todayJanuary 1, 2026 13 6

Obodo Niger

DHQ Confamate say Damage Check Sti Dey on For Di US–Nigeria Air Strikes Site

By Ebi Oboko Defence Headquarters don talk say dem still dey do full check to know the level of damage from the recent air strikes wey US forces and Nigerian military do together. US President Donald Trump announce the strikes for Christmas Day, say dem target Islamic State camps for northwest Nigeria. On Wednesday, Major General Michael Onoja tuk say assessment still dey go on as people sti dey ask […]

todayJanuary 1, 2026 13

Obodo Niger

Pastor Adeboye Drop Yans Say 2026 Hunger Go Reduce

By Ebi Oboko Di General Overseer of Redeemed Christian Church of God, Pastor Enoch Adeboye,  drop 2026 yarnings during church cross-over service for Redemption City on New Year Eve. Adeboye talk say Nigeria go see economic recovery, reduction for hunger, and small-small businesses go begin do well. He also predict wetin people dey call “reverse japa,” say plenty Nigerians wey travel go abroad go start dey return home. On di […]

todayJanuary 1, 2026 28

Obodo Niger

Owo Scarra Say Jaduda Boys Go Burn Police Station

Say nor be small tin sup on Wednesday for owo, say Suspected bandits go attack police station for Ipele-Owo community, Owo LGA, Ondo State. The attack hapun as mehn dey prepare for church crossover service, na  so confusion gadinma, as police and residents run for their lives. Eyewitness say about 20 gunmen enter the community like commando, shoot and burn down the police station. State Police tuk tuk, Jimoh Abayomi, […]

todayJanuary 1, 2026 12

Obodo Niger

Wike Accuse Fubara, Say Im Spoil Agreement

FCT minister, Nyesom Wike, don accuse rivers state governor, Siminalayi Fubara, say e no keep the agreement wey president bola tinubu arrange to settle the political wahala for the state. Wike talk this one on wednesday when e go thank people of tai local government area, say e go soon open everything about the agreement to the public. U sabi the agreement come from meeting wey tinubu hold for abuja […]

todayJanuary 1, 2026 11

WHO WE ARE

We no be just radio, we be your guy, your gist partner, your street connect! With compassion, community, and comedy, we bring you vibes wey go make sense.

We dey kind for heart, on-time with the gist, near to the people, family by nature, always available, and plenty more!

Anywhere you dey, anytime, Konfam dey for you!

 

listen with your app