obodo oyinbo

510 Results / Page 4 of 57

Background

obodo oyinbo

US Coast Guard Comot 12-Year Restriction On Top Nigerian Ports

By; Mariam Ajayi Nigeria don score major victory for maritime sector as United States Coast Guard don lift 12-year security restriction wey dey affect vessels coming from Nigerian ports. Minister of Marine and Blue Economy, Adeboyega Oyetola, say di development show say Nigeria don make serious progress in maritime security and implementation of international port safety standards. Di restriction wey start for 2014 had made vessels wey call at Nigerian […]

todayAugust 19, 2026 9

obodo oyinbo

Drone Strike kpai Six Pipo For Gaza

By: Mariam Ajayi Gaza City don turn scene of panic after drone strike knack one police post, kpai about six pipo,  and wunjure several others. Di attack happen for busy hours for central city, close to di municipality and one park wey childrensis and other residents dey gather. Local paramedics say di casualty figure fit rise as emergency workers dey rush victims wey wunjure for treatment. Earlier, another attack knack […]

todayAugust 19, 2026 10

obodo oyinbo

Canada Open Door For 1,000 Foreigners To Get Permanent Residence

By: Kofoworola Olayinka Canada don open another door for foreigner as immigration authority invite 1,000 pipu to apply for permanent residence through di Express Entry system on August 18, 2026. Di lucky 1,000 candidate na pipu wey rank among di highest eligible applicant under di Canadian Experience Class, giving dem chance to start dia journey to permanent residence. Di selection happen on August 18, while immigration authority use submission date […]

todayAugust 19, 2026 7

obodo oyinbo

Ebola Outbreak Don Become DRC Deadliest Ever

World Health Organisation, WHO, say di Ebola Bundibugyo outbreak for Democratic Republic of Congo, DRC, don kill 2,325 people, making am di deadliest Ebola outbreak di country don ever record. WHO tuk dis one on Monday, saying di number don pass di 2,299 deaths wey dem record during di 2018 to 2020 outbreak. Di outbreak wey gornment declare on May 15 don record 4,945 confirmed cases, while 730 people still […]

todayAugust 18, 2026 14

obodo oyinbo

Trump Wan Share Bomb Giv Oman On Top Hormuz Marras

US Presido Donald Trump on Monday don threaten to bomb Oman if di country try block any US deal with Iran over Strait of Hormuz, as e also tell Iran make dem surrender. Iran and Oman officials don dey hold talks for weeks on how ships go take pass through di important waterway, and Iran Foreign Ministry say both sides dey work on joint agreement. But Trump still dey insist […]

todayAugust 17, 2026 12

obodo oyinbo

US Teen Weh Dem Accuse Say E Kill Mama, Brother After ChatGPT Search

By: Kofoworola Olayinka Police for Massachusetts don charge teenager Aravind as adult for allegedly killing him 45-year-old mama, Sudha Venkatesan, and him 14-year-old brother, Siddharth, for dia house for Acton. Middlesex District Attorney Marian Ryan say police find some disturbing thing for Aravind internet activity, including searching for idea about killing family member on ChatGPT. Police go di house around 6:30 p.m. on Tuesday after Aravind papa ask dem to […]

todayAugust 17, 2026 10

obodo oyinbo

Russia-Ukraine Attacks Kill At Least 19 People

  By: Kofoworola Olayinka   At least 19 people die on Sunday after Russia and Ukraine launch fresh drone and missile attack, with both side reporting heavy attacks across different areas. Ukrainian drones reportedly kill five people for Russia’s Rostov region, while three others die for Belgorod, Kursk and Moscow during di attacks. For Ukraine, four people die for areas under Russian control, while Russia Defence Ministry say dem intercept […]

todayAugust 17, 2026 14

International

Russia Demands US, Turkey Explain Weapons To Ukraine

By: Kofoworola Olayinka   Russia on Tuesday demand explanation from United States and Turkey over possible weapon shipment to Ukraine, after US Congress documents reveal rocket, cluster munition and ATACMS missile   Foreign Ministry spokeswoman Maria Zakharova say Moscow wan know who arrange di shipment, how dem go transport am and when e go reach Ukraine.   She accuse US and Turkey of bias, warning say more weapon no go […]

todayAugust 17, 2026 16

WHO WE ARE

We no be just radio, we be your guy, your gist partner, your street connect! With compassion, community, and comedy, we bring you vibes wey go make sense.

We dey kind for heart, on-time with the gist, near to the people, family by nature, always available, and plenty more!

Anywhere you dey, anytime, Konfam dey for you!

 

listen with your app

This will close in 0 seconds