obodo oyinbo

510 Results / Page 5 of 57

Background

obodo oyinbo

How Russia scarra Ukraine Port with beta bomb wey get odour

By: Kofoworola Olayinka Russia forces don carry bomb for Ukraine railway station for Izmail port and two tugboats near Mykolaiv for Ukraine, Russian Ministry of Defence yarn dis mata on Friday, say dem scara Izmail railway stationĀ  based on say dem dey use am load crude oil. Meanwhile, Ukraine sef do dia own, na so drones hit targets inside Russia, including Baltic oil export hub and warehouse near Moscow.

todayAugust 14, 2026 12

obodo oyinbo

Iran Drag Trump Say Na Dem Dey Control Hormuz

By: Yusuf Abuh Iran military don reject US Presido Donald Trump claim, wey say na America dey control Strait of Hormuz, dat Trump mouth dey smell, say na Iran dey control di waterway. Iran military tuk, tuk, Ebrahim Zolfaghari, say if na tru say na US dey control di Strait of Hormuz, why e be say no commercial ship or tanker fit pass through di strait without permission and supervision […]

todayAugust 14, 2026 13

obodo oyinbo

Japan PM Reject Putin Visit To Disputed Kuril Islands

By: Olabisi Olatunji Japan Prime Minister Sanae Takaichi don reject Russian President Vladimir Putin visit to disputed Kuril Islands, calling di move ā€œabsolutely unacceptableā€. Russian state media report say Putin visit Iturup Island, wey Japan dey call Etorofu, on Thursday, one of four islands wey Russia and Japan dey claim. Takaichi say di visit dey hurt Japanese people feelings and no agree with Japan position on di Northern Territories, while […]

todayAugust 13, 2026 13

obodo oyinbo

UK Economy Growth Slow Down To 0.4%

By: Kofoworola Olayinka Britain economy growth don slow down, with GDP rising 0.4 per cent between April and June. Di figure drop from 0.6 per cent growth wey di country record for first quarter. UK National Statistics Office say di economy remain strong despite political wahala and impact of di US-Iran war. Finance Minister John Healey say di new Labour government go focus on strengthening di economy and reducing pressure […]

todayAugust 13, 2026 12

obodo oyinbo

Trump Claim US Don Take Full Control Of Strait Of Hormuz As Iran No Gree Open Am

By: Yusuf Abuh US Presido Donald Trump don again insist say America get ā€œtotal controlā€ of Strait of Hormuz, even as movement of ships through di important waterway don drop to one-week low as war with Iran dey worsen. But Iran gornment don remain firm, saying dem go continue to resist America and keep di strait closed until US meet all dia demands. Di development dey raise fresh concern over […]

todayAugust 13, 2026 8

obodo oyinbo

Trump Gornment Says Dem Don Send Over 3 Million Migrants Comot

By: Yusuf Abuh Trump gornment don talk say US don go 15 months without releasing any illegal migrant into di country, as dem claim say dem don send over 3 million migrants comot. US Department of State say dis move na to tighten immigration rules, put Americans first and fix wetin dem call serious immigration wahala wey happun under former Presido Joe Biden. Di gornment say thousands of di migrants […]

todayAugust 12, 2026 13

obodo oyinbo

President Trump Rake Say Na US dey Control Di Strait Of Hormuz

By: Yusuf Abuh US Presido, Donald Trump like dis dey rake say, di situation with Iran dey go fine, claiming say US forces naim sti dey in total control of di Strait of Hormuz. US military also fire two Hellfire missiles inside on steering part of one Panama-flagged cargo ship wey dey try enter Iranian port after di vessel ignore warnings. Iran, meanwhile, don demand make US end di war […]

todayAugust 12, 2026 10

obodo oyinbo

AI Misuse Fit Put Children For Online Danger

By: Olabisi Olatunji United Nations don warn gornments and tech companies make dem protect children from harmful use of AI, as more than eight out of every 10 young pipo between 15 and 24 years, now dey online worldwide. Di UN give dis warning on Tuesday, August 11, 2026, for new brief wey dem release for New York, tok say young pipo use AI anyhow, fake information and online harassment. […]

todayAugust 11, 2026 16

obodo oyinbo

How Former Thai Lawmaker Take Kpai Innocent Person Over Money Wahala

By: Yusuf Abuh Former Thai lawmaker Chalong Riewrang don go kpai onelocal gornment official, Thongchai Yenprasert for broad daylight because of money for Nonthaburi province on Monday. Police arrest Chalong after di shooting, and he later confess. Chalong say when di official refuse to tuk, he bring out im gun, dat nor be say im plan am, e just hapun. Di shooting hapun just few days after another school shooting […]

todayAugust 11, 2026 10

WHO WE ARE

We no be just radio, we be your guy, your gist partner, your street connect! With compassion, community, and comedy, we bring you vibes wey go make sense.

We dey kind for heart, on-time with the gist, near to the people, family by nature, always available, and plenty more!

Anywhere you dey, anytime, Konfam dey for you!

Ā 

listen with your app

This will close in 0 seconds