Politics

145 Results / Page 2 of 17

Background

Politics

Shettima Tell Kwara Politicians Make Dem Settle Election Mata

By: Ayobami Dada Vice Presido, Kashim Shettima say Presido Bola Tinubu don show political maturity by forgiving northern govos wey no support im presidential ambition for di 2023 election. Shettima tok dis one on Wednesday for Ilorin during di turbanning of Kwara State Governor, AbdulRahman AbdulRazaq, as Sardauna of Ilorin Emirate by di Emir of Ilorin, Alhaji Ibrahim Sulu-Gambari. As 2027 election dey come closer, Shettima tell politicians make dem […]

todaySeptember 17, 2026 14

Politics

Obasanjo Tok Say Nigeria Help End Apartheid for South Africa

By: Kofoworola Olayinka Former Presido Olusegun Obasanjo don say South Africa for struggle to end apartheid without Nigeria strong support during di gbas gbos against white minority rule. Obasanjo tok am while speaking on Naija role in di anti-apartheid struggle, saying Naija oppose di system because dem believe say no Black person suppose dey treated like inferior human being. E say  make Naija join hands with other African leaders to […]

todaySeptember 14, 2026 17

Politics

NDC Vex Over Attack on Members for Enugu

By: Kofoworola Olayinka NDC don condemn alleged attack on dia members during one peaceful meeting for Obuoffia Ward, Enugu, saying di incident happen as dem dey gather for political activities. Di party accuse APC of being worried by dia growing support, but NDC no provide evidence to back di allegation or show who carry out di attack. NDC say di alleged attack no go stop dem from mobilising supporters across […]

todaySeptember 14, 2026 17

Politics

Police Chief Say 2027 Election Go Secure

By: Kofoworola Olayinka Naija Police Chief, Olatunji Disu, don assure Nigerians say police go make sure everybody vote safely during di 2027 election, despite kidnapping, terrorism and election violence wey still dey worry pipu across di country. Disu tok am during one sit-down interview, saying police dey train officers well-well to handle election security and make sure voters fit cast dia votes without fear. E also say pipu for northern […]

todaySeptember 14, 2026 12

Politics

Datti Baba-Ahmed Say E Leave Obi Over Lack Of Plans

By: Ayobami Dada Former Labour Party presidential running mate, Datti Baba-Ahmed, say e leave Peter Obi because Obi no get clear plan for Nigeria. Datti say e no go support Obi or Atiku Abubakar for presidency under NDC or ADC. E also say e no wan disadvantage Presido Bola Tinubu by supporting dem unnecessarily. Datti na Obi running mate under Labour Party for 2023 presidential election.

todaySeptember 14, 2026 11

Politics

Labour Party Say Arabambi No Longer Be Member

By: Ayobami Dada Labour Party say dem suspend Abayomi Arabambi and 24 others on March 18, 2026 over alleged anti-party activities. Party say National Convention later ratify dia suspension on April 28. According to di party, di affected members stop to be members after di ratification. Labour Party say mainstream media report di suspension widely.

todaySeptember 14, 2026 12

Politics

Cross River Speaker Mourn Commissioner Eka Williams

By: Ayobami Dada River State House of Assembly Speaker, Elvert Ayambem, don mourn the death of Cross River Commissioner for Power and Renewable Energy, Prince Eka Williams. Ayambem say Williams na committed politician and dedicated public servant wey contribute greatly to the development of Cross River State. The Speaker don commiserate with Governor Bassey Otu, the deceased family and loved ones, praying make God give dem strength and grant am […]

todaySeptember 14, 2026 18

Politics

Desmond Elliot Kneel Down, Beg Gbajabiamila for Forgiveness

By: Mariam Ajayi Lagos Assembly member Desmond Elliot don apologise to President Bola Tinubu Chief of Staff, Femi Gbajabiamila, for wetin e do during APC primary election for Lagos. Elliot kneel before Gbajabiamila for video wey dey circulate online, as e beg for forgiveness and ask to return to APC fold for Lagos. E say e no get excuse and e deeply sorry, promising to behave better in future. Di […]

todaySeptember 14, 2026 15

Politics

INEC Final List Don Set Stage For 2027 Senate Battle

By: Mariam Ajayi INEC don release final list of candidates for 2027 elections, as parties dey prepare for 109 Senate seats. Di election wey go hold for February 2027 go see gofnors wey go comot office, serve and former lawmakers, political newcomers and other aspirants fight to determine who go enter di 10th National Assembly. For Abia, Adamawa, Akwa Ibom, Anambra, Bauchi, Bayelsa, Benue, Borno, Cross River, Delta, Ebonyi, Edo […]

todaySeptember 14, 2026 13

WHO WE ARE

We no be just radio, we be your guy, your gist partner, your street connect! With compassion, community, and comedy, we bring you vibes wey go make sense.

We dey kind for heart, on-time with the gist, near to the people, family by nature, always available, and plenty more!

Anywhere you dey, anytime, Konfam dey for you!

 

listen with your app

This will close in 0 seconds