Politics

139 Results / Page 3 of 16

Background

Politics

Obi Explain Why E Go Benue After Thugs Attack Him Convoy

By: Ayobami Dada NDC presidential candidate, Peter Obi, don tok say e go Benue no be for campaign, but to visit people wey recent killings affect and show dem sympathy. Obi tok dis after suspected thugs block and attack hin convoy as e dey enter Benue. E say, “I dey Benue today no be for campaign. I just wan go where people lose their lives, condole with dem and show […]

todaySeptember 8, 2026 8

Politics

Borno Group Say “No Be Like Dat”, Back Commissioner

By: Kofoworola Olayinka Borno coalition of clubs and associations don defend di state Youth and Sports Commissioner, Saina Buba, over im controversial comment say pipu wey no support APC fit face flogging. Di group say di commissioner make di statement by mistake during Tinubu rally for Maiduguri over di weekend, and e no mean to intimidate opposition supporters or undermine democracy. Speaking for Maiduguri, di coalition spokesman, Garba Idi, appeal […]

todaySeptember 7, 2026 8

Politics

Peter Obi Say Makinde Qualify to Be Presido

By: Ayobami Dada Peter Obi say Seyi Makinde qualify to become Naija presido for 2027 election. E tok dis on Monday for Abuja during di inauguration of Makinde campaign office, saying e ready work with anybody wey Nigerians genuinely elect. Obi call on politicians to unite and work together to save Naija from hunger, poverty and insecurity.

todaySeptember 7, 2026 9

Politics

Peter Obi Say E Fit Fix Naija If E Become Presido

By: Ayobami Dada Peter Obi say hin record as Anambra gofnor show say e fit improve Naija if Nigerians give am chance to become presido for 2027. Obi promise say e go fight corruption, cut gorment waste, bring order to gofnance, stop election rigging and focus on health, education, security and poverty. Dis come after hin former running mate, Yusuf Datti Baba-Ahmed, say none of di politicians wey dey challenge […]

todaySeptember 7, 2026 10

Politics

Yayari Stand with Gwamna for Gombe 2027

By: Kofoworola Olayinka Former PDP chieftain Yayari don pledge for Gombe say e go work hard to support Jamilu Gwamna for di 2027 gofnorship election, after APC stakeholders visit am following im recent defection from PDP. Di APC delegation from Tumfure, Wuro Bobbo, NTA and other parts of Akko LGA appeal to Yayari to join di party, describing am as political asset wey fit strengthen APC ahead of di 2027 […]

todaySeptember 4, 2026 15

Politics

Nwifuru Warn Council Chairmen: Lose APC, Lose Your Seat

By: Mariam Ajayi Ebonyi State Gofnor Francis Nwifuru don warn council chairmen say any chairman wey fail to deliver im council for APC go lose im seat. Nwifuru say dem fit replace any failed chairman with councillor, as e urge dem to work hard to stop opposition parties from gaining ground. Gofnor also direct di chairmen to target 100 percent vote for APC for di 2027 election. E warn chairmen […]

todaySeptember 2, 2026 9

Politics

Shettima At 60: “Abeg, No Spend Kobo Buy Me Gift”

By: Ayobami Dada Vice Presido Kashim Shettima don clock 60 today, but e tell Nigerians and im well-wishers make dem no spend money buy am birthday gift. Shettima say instead of gifts and big celebrations, make people channel di money to charity, people wey need help or any good cause across Nigeria. E say turning 60 don make am see life differently, as dis age suppose teach person to replace […]

todaySeptember 2, 2026 11

Politics

IPOB Give Gorment Deadline Over Nnamdi Kanu Appeal

By: Kofoworola Olayinka IPOB don give gorment last warning over sme sme wey dey surround di hearing of Nnamdi Kanu appeal against im conviction. IPOB Directorate of State, DOS, Head, Mazi Chris Nwaogu, issue di last warning on Monday for video broadcast. Dis one come after Nnamdi Kanu family don raise alarm say dem dey delay to hear im appeal and ask make court list di matter immediately. Di family […]

todayAugust 31, 2026 14

Politics

Peter Obi Ask Why Tinubu Wan Hide Im Past Records

By: Kofoworola Olayinka NDC presidential candidate, Peter Obi, don question  Presido Bola Tinubu on why e dey ask foreign court make dem withhold records about im past. Obi raise di matter for statement wey e post for im official social media page on Monday. E say Nigerians deserve answers on matters wey concern public interest, especially issues around di Presido educational records. Obi say sitting Presido suppose get courage to […]

todayAugust 31, 2026 12

WHO WE ARE

We no be just radio, we be your guy, your gist partner, your street connect! With compassion, community, and comedy, we bring you vibes wey go make sense.

We dey kind for heart, on-time with the gist, near to the people, family by nature, always available, and plenty more!

Anywhere you dey, anytime, Konfam dey for you!

 

listen with your app

This will close in 0 seconds