Politics

139 Results / Page 5 of 16

Background

Politics

Must Read: Election Period, Hope for Some, Fear for Others

Written by: Jolayemi OlajideĀ  For millions of Nigerians, election suppose be di time wey everybodi go join hand choose dia leaders and make way wia di country go head. But as di elders dey talk, "Water wey dem take cook beans, na im dey swallow am". Sabi pipo once tuk say, if election process start with trouble, na wahala everyone go chop. For plenty communities wey don see pepper before, […]

todayAugust 24, 2026 19

Politics

Ogun APC Say Yayi Still Be Dia 2027 Governorship Candidate

By: Mariam Ajayi Ogun APC don konfam Senator Solomon Adeola, wey dem dey call Yayi, as di party candidate for di 2027 governorship election. Party chairman, Yemi Sanusi, talk dis on Sunday for Ogun, say Abayomi Hunye claim say he be di candidate na lie and make people nor mind am. Former APC lawmaker, Kayode Oladele, also criticise Hunye for still dey fight for di ticket and recently unveil im […]

todayAugust 24, 2026 11

Politics

Wike Claim Say Adeleke Join Tinubu Camp Ahead 2027

FCT Minister, Nyesom Wike, don drop another political bombshell, say Osun State Govo, Ademola Adeleke, na member of im political camp and dem all dey support Presido Bola Ahmed Tinubu. Wike talk dis one for Abuja on Friday, as political realignment dey gather momentum ahead of 2027. He say more politicians and groups still dey prepare to join Tinubu camp, while he dismiss claims by some ADC members say dem […]

todayAugust 21, 2026 16

Politics

INEC Set January 16 For 2027 Presidential Election

INEC don confirm say Presidential and National Assembly election go hold January 16, 2027, while Governorship and State Assembly election go follow on February 6. INEC Chairman, Prof. Joash Amupitan, say di Commission dey prepare well to make voting smooth, secure and transparent. He point to di recent Osun election as example of wetin INEC fit achieve, with most polling units opening on time and BVAS working well. INEC also […]

todayAugust 21, 2026 13

Politics

Tinubu Knock Atiku Over Plan To Bring Back Fuel Subsidy

By: Kofoworola Olayinka Presido Bola Tinubu don criticise former Vice Presido, Atiku Abubakar over im plan to bring back fuel subsidy if e win di 2027 presidential election. Tinubu talk dis one on Thursday for State House, Abuja, saying Atiku plan show say e no understand gofnance and economy well. Di President say before fuel subsidy comot, 27 states no fit pay worker salary and gofrnors dey come Abuja dey […]

todayAugust 21, 2026 15

Politics

Benue Assembly Wan Suspend Kwande Chairman For 3 Month

By: Kofoworola Olayinka Di Benue State House of Assembly don recommend three-month suspension for Kwande LGA Chairman, Vitalis Neji, over allege gross misconduct and abuse of office. Di recommendation come after an ad hoc committee investigate di tuk against am. Di committee chairman, Peter Ipusu, say Neji appear before dem but e no fit properly defend himself against di allegations.

todayAugust 21, 2026 17

Politics

Peter Obi Say Him And Kwankwaso Get One Goal For Nigeria

By: Kofoworola Olayinka NDC presidential candidate, Peter Obi, don say im and im running mate, Rabiu Kwankwaso, get one common goal despite say dem come from different backgrounds to improve di lifeĀ  of Nigerians, especially poor people. Obi talk dis one for Onitsha, Anambra State, during press conference ahead of di 2027 election. He say Nigeria must invest in people, create jobs and move from importing goods to producing more […]

todayAugust 21, 2026 11

Politics

Peter Obi Challenge 2027 Presidential Candidates

By: Mariam Ajayi Peter Obi don officially start campaign for di 2027 presidential election and e challenge other people wey wan become president to come face Nigerians and answer questions about dia plans for di country. Obi talk dis on Friday for press conference for im residence for Onitsha to mark di start of di 2027 presidential and National Assembly campaigns. Di former presidential candidate say nobody wey dey seek […]

todayAugust 21, 2026 11

Politics

Imo PDP Dey Demand Arrest Of Orlu Chairman Over Alleged Threat To Opposition

By: Mariam Ajayi Imo State PDP don call for arrest and prosecution of Orlu LGA Chairman, Chris Mbarie, after alleged video wey dey circulate for social media show say e talk say opposition parties no go operate freely for Orlu ahead of di 2027 election.   PDP spokesperson, Lancelot Obiaku, make di demand in a statement on Thursday, saying di alleged remark no be ordinary talk as e fit amount […]

todayAugust 21, 2026 12

WHO WE ARE

We no be just radio, we be your guy, your gist partner, your street connect! With compassion, community, and comedy, we bring you vibes wey go make sense.

We dey kind for heart, on-time with the gist, near to the people, family by nature, always available, and plenty more!

Anywhere you dey, anytime, Konfam dey for you!

Ā 

listen with your app

This will close in 0 seconds