OBODO NAIJA

Kingibe Accuse Wike Say E Borrow Money For FCT Without Approval

todayAugust 26, 2026 1

Background
share close

By: Mariam Ajayi

FCT Senator, Ireti Kingibe, don accuse FCT Minister, Nyesom Wike, say e dey take loans for Abuja without National Assembly approval.

Kingibe make di allegation on Tuesday during interview with one television station, say DMO records show say loans dey taken for FCT between August 2023 and March 2026.

She add say Wike never appear before Senate to seek approval for di borrowing.

Written by: News Editor 2

Rate it

WHO WE ARE

We no be just radio, we be your guy, your gist partner, your street connect! With compassion, community, and comedy, we bring you vibes wey go make sense.

We dey kind for heart, on-time with the gist, near to the people, family by nature, always available, and plenty more!

Anywhere you dey, anytime, Konfam dey for you!

 

listen with your app

This will close in 0 seconds