France And Argentina Cruise Enter Next Round For 2026 World Cup
By: Yusuf Abuh Unto world cup update, France national football team don show again say dem no come World Cup to con joke as dem beat Iraq 3–0, wey make dem move to di next round, Mbappe score two goals and Dembele naim collobi di last one. Meawhile, Argentina sef do dia own for one conner, dem settle down beat Austria 2–0, with Messi scoring two goals. For another […]