Lagos

Federal High Court Launch Digital System For Lagos Division

todayApril 29, 2026 2

Background
share close

By: Esther Ayoola

Federal High Court for Lagos Division don launch e-filing system wey go make court work go digital, instead of using paper.

Untop yarnings with tori pipo for court on Tuesday, Chief Judge, John Tsoho explain di new system, say e go improve efficiency, transparency, and make access to justice easier.

E also tuk say di change na something wey  pass due process and dat di old manual filing bin  dey slow court process down.

 

Written by: News Author

Rate it

WHO WE ARE

We no be just radio, we be your guy, your gist partner, your street connect! With compassion, community, and comedy, we bring you vibes wey go make sense.

We dey kind for heart, on-time with the gist, near to the people, family by nature, always available, and plenty more!

Anywhere you dey, anytime, Konfam dey for you!

 

listen with your app

This will close in 0 seconds