OBODO NAIJA

former Taraba Deputy Gov Tell Atiku, Obi Make Dem Join APC

todayJuly 22, 2026 4

Background
share close

By: Esther Daniel

Former Deputy Governor of Taraba State, Alhaji Armayau Abubakar, don call on opposition leaders like Atiku Abubakar and Peter Obi make dem support President Bola Tinubu and join di All Progressives Congress (APC).

Abubakar make di call on Tuesday for Abuja, where e talk say Nigeria no suppose get opposition at dis time because di APC government don achieve enough to compare with oda political parties.

According to am,di opposition dey divided, and e urge dem make dem join what e describe as di “winning party.

Written by: News Editor 2

Rate it

WHO WE ARE

We no be just radio, we be your guy, your gist partner, your street connect! With compassion, community, and comedy, we bring you vibes wey go make sense.

We dey kind for heart, on-time with the gist, near to the people, family by nature, always available, and plenty more!

Anywhere you dey, anytime, Konfam dey for you!

 

listen with your app

This will close in 0 seconds