OBODO NAIJA

George-Kelly Comot From Rivers All Progressives Congress Governorship Primary Race

todayMay 21, 2026 5

Background
share close

By : Jolayemi Olajide

Rivers State Governorship Aspirant for di All Progressives Congress (APC), Alabo George-Kelly, don comot body just few hours after Siminalayi Fubara announce say im no dey  join  body again inside di APC governorship primary race.

For statement wey George-Kelly release on Wednesday, say e take di decision after one big meeting with APC leaders.

George-Kelly talk say na loyalty, respect and leadership dey guide am for politics, and e go sti support President Bola Tinubu political movement for Rivers State.

Written by: News Editor 2

Rate it

WHO WE ARE

We no be just radio, we be your guy, your gist partner, your street connect! With compassion, community, and comedy, we bring you vibes wey go make sense.

We dey kind for heart, on-time with the gist, near to the people, family by nature, always available, and plenty more!

Anywhere you dey, anytime, Konfam dey for you!

 

listen with your app

This will close in 0 seconds