Listeners:
Top listeners:
play_arrow
KonfamFM 89.5 We Dey For You
Erling Haaland score as Manchester City beat Burnley 1-0 for Turf Moor, take jump pass Arsenal for top of Premier League table.
Di win also confirm say Burnley don go back to Championship.
Even though City try anoda 28 shots, dem no add another goal as Haaland and Cherki even hit post.
Arsenal fit still return top if dem beat Newcastle, but for now na City dey lead di table.
Written by: Rilwan Agbomeji
We no be just radio, we be your guy, your gist partner, your street connect! With compassion, community, and comedy, we bring you vibes wey go make sense.
We dey kind for heart, on-time with the gist, near to the people, family by nature, always available, and plenty more!
Anywhere you dey, anytime, Konfam dey for you!
Copyright KONFAM 2026