Lagos

Lagos First Lady Waka Hospital To Welcome Lagos First Pikin Dem For 2026

todayJanuary 2, 2026 32 2

Background
share close

By Ebi Oboko

First Lady of Lagos State, Dr Ibijoke Sanwo-Olu, on Thursday waka go different public hospitals for Lagos to welcome the first babies of 2026.

She and Deputy Govo wife, Oluremi Hamzat, celebrate three newborns, Baby Oluwadare, Baby Adegeye-Abiodun and Baby Daramola for Ibeju-Lekki, Imota and Gbagada General Hospitals with prayer and gift presentation.

Dr Sanwo-Olu tuk say pikin wey dey come for beginning of new year, na sign of hope and reminder say everybody get role to play for beta tomorrow.

Written by: Rilwan Agbomeji

Rate it

Similar posts

Lagos

Police Grab Four Notorious Cult Boys With Loaded Guns Inside Ojo

Lagos State Police Command don catch four men loaded with guns and bullets inside one hotel for Ajanmgbadi, Ojo area. According statement wey Police tuk, tuk, ABIMBOLA ADEBISI, release, Di suspects Emmanuel Nwokolo, Ayola Israel, Ebuka Nnamdi, and Chinedu Okafor, confess say dem belong to di dreaded Aiye Confraternity and […]

todayJune 2, 2026 13


WHO WE ARE

We no be just radio, we be your guy, your gist partner, your street connect! With compassion, community, and comedy, we bring you vibes wey go make sense.

We dey kind for heart, on-time with the gist, near to the people, family by nature, always available, and plenty more!

Anywhere you dey, anytime, Konfam dey for you!

 

listen with your app

This will close in 0 seconds