OBODO NAIJA

Nigerians Criticise Peter Obi

todayAugust 31, 2026 6

Background
share close

By: Mariam Ajayi

Some Nigerians don criticise NDC presidential candidate Peter Obi after e visit Koinonia Global Ministries for Abuja on Sunday.

Obi, during di visit, urge Nigerians to pray for politicians, saying dem dey contribute to di problems wey Nigeria dey face.

E also ask citizens to pray make politicians stop stealing gornment money and make di country better.

Written by: News Editor 2

Rate it

WHO WE ARE

We no be just radio, we be your guy, your gist partner, your street connect! With compassion, community, and comedy, we bring you vibes wey go make sense.

We dey kind for heart, on-time with the gist, near to the people, family by nature, always available, and plenty more!

Anywhere you dey, anytime, Konfam dey for you!

 

listen with your app

This will close in 0 seconds