obodo oyinbo

Nvidia CEO, Jensen Huang, Resign

todayNovember 12, 2026 4

Background
share close

Nvidia CEO, Jensen Huang, don resign after two alleged affairs outside marriage, with one woman wey dem suspect say na Chinese spy and another one wey be company staff.

Di company announce dis on Thursday, according to Wall Street Journal.

According to dem, Colette Kress, go serve as interim CEO until dem appoint permanent replacement.

Di board don begin search for new CEO, and dem go consider both internal and external candidates.

According to reports, Huang on Sunday admit say im get relationship with one woman from another company, wey dem also suspect say na Chinese spy.

Di allegation reportedly affect di company business, as Nvidia shares suffer sharp drop for stock market.

Di company board don launch investigation into di allegations against Huang.

Meanwhile, Chinese Gornment don warn United States make dem no use Huang matter as excuse to impose more technology restrictions on China.

Written by: Rilwan Agbomeji

Rate it

Similar posts

obodo oyinbo

Tehran Turn Down US Uranium Deal

Iranian security chief, Mohsen Rezaei, don tok say Iran reject US proposal to carry dem 60 percent enriched uranium go another country, and dem don already inform Russia wey been offer to keep am say di material go remain inside Tehran. Meanwhile, wahala don burst for Strait of Hormuz after […]

todayNovember 12, 2026 8


WHO WE ARE

We no be just radio, we be your guy, your gist partner, your street connect! With compassion, community, and comedy, we bring you vibes wey go make sense.

We dey kind for heart, on-time with the gist, near to the people, family by nature, always available, and plenty more!

Anywhere you dey, anytime, Konfam dey for you!

 

listen with your app

This will close in 0 seconds