By: Esther Ayoola
Di Lagos State Police command don carry work for head dey do on di spot check to rascal all di rascalities for inside di obodo Lagos.
Say dis waka na, Oga commissioner, Fatai Tijani naim lead di waka by imself on Tuesday for di city.
According to di Commissioner, di Tuesday waka sef na based on complains from Lagosians about one chance motors, and how dem take dey kidnap pipo for lagos, make am waka di waka.