By: Esther Ayoola
Say every first Blur for Washington D.C., as U.S. Presido, Donald Trump scarra praises for Naija, First Lady, Senator Oluremi Tinubu, calling her “very respected woman” for National Prayer Breakfast wey sup on Thursday.
Trump make dis announcement, as e dey address political and civic leaders from different parts of di world wey attend di prayer meeting.
As e mention Madam Tinubu name and hail her influence, pipo for di venue, di hall scatta wetin nor nor good with plenty clapping.