america

6 Results / Page 1 of 1

Background

obodo oyinbo

Iran Drag Trump Say Na Dem Dey Control Hormuz

By: Yusuf Abuh Iran military don reject US Presido Donald Trump claim, wey say na America dey control Strait of Hormuz, dat Trump mouth dey smell, say na Iran dey control di waterway. Iran military tuk, tuk, Ebrahim Zolfaghari, say if na tru say na US dey control di Strait of Hormuz, why e be say no commercial ship or tanker fit pass through di strait without permission and supervision […]

todayAugust 14, 2026 13

obodo oyinbo

Trump Claim US Don Take Full Control Of Strait Of Hormuz As Iran No Gree Open Am

By: Yusuf Abuh US Presido Donald Trump don again insist say America get “total control” of Strait of Hormuz, even as movement of ships through di important waterway don drop to one-week low as war with Iran dey worsen. But Iran gornment don remain firm, saying dem go continue to resist America and keep di strait closed until US meet all dia demands. Di development dey raise fresh concern over […]

todayAugust 13, 2026 8

obodo oyinbo

Open Hormuz Strait Now or Face Serious Attack, Trump Give Iran Hot Warning

By: Olabisi Olatunji US Presido Donald Trump don give Iran strong warning say if dem no reopen di Strait of Hormuz very soon, America go hit dem hard, as e yarn during for TV siddun tuk on Tuesday for California. Trump tok say negotiations still dey happen between America, Iran and Oman because all sides dey find temporary agreement wey go make di important sea route open again. tension. Di […]

todayAugust 5, 2026 11

obodo oyinbo

America Send Support To Venezuela To Rescue Earthquake Victims

America don send military and rescue support go Venezuela after two strong earthquakes of 7.2 and 7.5 magnitude kill at least 188 people. Di earthquakes destroy plenty buildings, damage di country main airport and leave many people trapped under rubble. US Southern Command talk say dem go help rescue teams find survivors, check di damage and deliver emergency help to victims. America also deploy USS Fort Lauderdale, USS Billings, C-17 […]

todayJune 26, 2026 17

obodo oyinbo

Iran Threaten To Fire America And Israel

Iran don threat say dem go drop tins for America and Israel sake of bombing wey hapun for Beirut on Sunday, as di Middle East war clock exactly 100 days. Dis new round of wahala dey spoil tins, di hope say, peace go soon come, don jam rock like dis. Tehran clear everybodi, say any peace tuk to end di war permanently must also stop di fight inside Lebanon, wia […]

todayJune 8, 2026 18

obodo oyinbo

Artemis II Space Pipo Come Back To Planet Earth

Say like dis, NASA dey celebrate as dem successfully carry four astronauts go round Moon and bring dem back to Earth safely on Friday, and dis na di first lunar flyby wey happen for more than 50 years. NASA public affairs official, Rob Navias na im dey narrate their return for di agency live broadcast. Di spacecraft carry four astronauts, three Americans and one Canadian. As dem dey return to […]

todayApril 11, 2026 20

WHO WE ARE

We no be just radio, we be your guy, your gist partner, your street connect! With compassion, community, and comedy, we bring you vibes wey go make sense.

We dey kind for heart, on-time with the gist, near to the people, family by nature, always available, and plenty more!

Anywhere you dey, anytime, Konfam dey for you!

 

listen with your app

This will close in 0 seconds