obodo oyinbo

Trump Claim US Don Take Full Control Of Strait Of Hormuz As Iran No Gree Open Am

todayAugust 13, 2026 4

Background
share close

By: Yusuf Abuh

US Presido Donald Trump don again insist say America get “total control” of Strait of Hormuz, even as movement of ships through di important waterway don drop to one-week low as war with Iran dey worsen.

But Iran gornment don remain firm, saying dem go continue to resist America and keep di strait closed until US meet all dia demands.

Di development dey raise fresh concern over international shipping and oil supply as tension between both countries continue to grow.

Written by: News Editor 2

Rate it

WHO WE ARE

We no be just radio, we be your guy, your gist partner, your street connect! With compassion, community, and comedy, we bring you vibes wey go make sense.

We dey kind for heart, on-time with the gist, near to the people, family by nature, always available, and plenty more!

Anywhere you dey, anytime, Konfam dey for you!

 

listen with your app

This will close in 0 seconds