ATIKU ABUBAKAR

19 Results / Page 2 of 3

Background

OBODO NAIJA

 Atiku Salute Ngozi Okonjo-Iweala Based on Her Younger Brother Wey Kpai

By : Jolayemi Olajide Former Vice Presido, Atiku Abubakar don send im condolence message to di Director-General of di World Trade Organization (WTO), Dr. Ngozi Okonjo-Iweala, after her younger brother, Prince Ikechukwu Okonjo, kpai. Inside one post on top im X account on Monday, naim Atiku take salutate di former Nigeria finance minister and her entire family over di painful loss wey hit dem. Atiku describe di late Prince Ikechukwu […]

todayJune 8, 2026 13

OBODO NAIJA

Wike Burst Bubble Say Amaechi Make Mistake Join ADC Presidential Race

By : Jolayemi Olajide FCT Minister Nyesom Wike don drop micro soft word say, former Rivers State Govo, Rotimi Amaechi, dey big boy, oganaogan, con make serious mistake by contesting for 2027 presidential ticket under ADC platform. Di senior man yarn dis one for  im monthly media chat for Abuja on Monday Wike  say if to say  Amaechi  ask,  im for advice am  before joining di race, e for tell […]

todayJune 1, 2026 14 1

National

Atiku, Hayatu-Deen Meet For Lagos, Try Settle ADC Primary Wahala

By: Esther Ayoola Former Vice Presido and ADC presidential candidate, Atiku Abubakar, on Sunday don go meet behind closed doors with im former rival, Mohammed Hayatu-Deen, for im Lagos house as part of move to settle differences afta di party primary. Di meeting dey hapun few days afta Atiku win di ADC presidential ticket and collect di party flag afta dem declare am winner of di primary election. Some party […]

todayJune 1, 2026 12

National

Atiku Drag Tinubu Gorment Say Dia Response To South Africa Xenophobia To Slow

By: Esther Ayoola Former Vice presido, Atiku Abubakar don drag wi oga presido Bola Tinubu, once again, say im nor dey try at all, di way im take respond to di news of xenophobic tension for South Africa. According to Statement from Atiku, Senior Special Assistant on Public Communication, Phrank Shaibu, baba Seyi and im response team too slow, telling, say make dem go learn from Ghana E tuk say, […]

todayMay 18, 2026 12

OBODO NAIJA

Arewa Group Accuse Atiku Say naim dey Help Tinubu Weakening Opposition

By : Jolayemi Olajide   Arewa Citizens Parliament don accuse former Vice President Atiku Abubakar of becoming di “most valuable indirect political ally” of President Bola Ahmed Tinubu ahead of di 2027 general elections. For statement wey ACP National Leader, Hon. Saidu Jibrin, release, di group tuk say Atiku long-time presidential ambition and im dominance over coalition efforts don weaken and destabilise opposition politics for Nigeria. Dem claim say for […]

todayMay 14, 2026 14

OBODO NAIJA

Atiku Abubakar Question Presido Tinubu Policy

Former Vice President Atiku Abubakar, don blast di economic policies of President Bola Tinubu, say na Nigerian workers dey suffer pass. Im put dis one for im Workers’ Day message, say dis year, nor be time to celebrate but to think about how workers dey suffer. Di koko of im message be say, Atiku agree say removing fuel subsidy dey necessary, but dat, di gornment to rush am with out […]

todayMay 1, 2026 18

Politics

Wike Declare Say No Way Back for Atiku

FCT Minister, Nyesom Wike don throw shade, put mouth for di Supreme Court judgment plus Federal High Court ruling, saying e don put African Democratic Congress (ADC) for bad position. Im yarn dis on e for TV sit don tuk on Thursday. Where di mata take worwor say, Wike say, people like Atiku Abubakar and David Mark wey comot go ADC nor go get chance to come back to PDP […]

todayMay 1, 2026 17

National

Jonathan Defend Him Tenure, Knock Atiku Over Criticism

By: Esther Ayoola Former Presido Goodluck Jonathan don reply di 2023 PDP presidential candidate say im try im best when im dey power as presido. Di Senoir Statesman put dis one for news statement on Tuesady, afta Atiku Abubakar go criticize Bayelsa Man for TV sitdon tuk. Atiku bin say Jonathan no get enough experience dat time and say im make many mistakes as presido.   Meanwhile, Atiku dey contest […]

todayApril 21, 2026 16

Politics

2027 Presidential Election Go Be My Last To Contest – Atiku Abubakar

Former Vice President, Atiku Abubakar don agree finally say na 2027 presidential election go be im last attempt to become Nigeria president. E yarn dis one on Wednesday night during interview for TV sit don tuk, when dem ask am about im age and di coming election. Atiku explain say by dat time e go dey close to 80 years, so di stakes high and e no sure say e […]

todayApril 16, 2026 33

WHO WE ARE

We no be just radio, we be your guy, your gist partner, your street connect! With compassion, community, and comedy, we bring you vibes wey go make sense.

We dey kind for heart, on-time with the gist, near to the people, family by nature, always available, and plenty more!

Anywhere you dey, anytime, Konfam dey for you!

 

listen with your app

This will close in 0 seconds