August 15 Election

3 Results / Page 1 of 1

Background

south west

FRSC Send 2,500 Worker For Osun Election

By: Kofoworola Olayinka FRSC don send 2,500 worker and 50 vehicle to manage traffic for Osun gorfnorship election on Saturday. Di sending cover all three senate districts and operational areas across di state. FRSC say dem include seven tow truck and six ambulance for emergency response. Di agency say di move na to ensure smooth traffic, quick response and obey with movement restriction during di election.

todayAugust 14, 2026 15 1

OBODO NAIJA

Must Read: Wetin Really Make EFCC Freeze Osun Gornment Account

Wetin E Mean for Democracy and Federal Institutions? Presido Bola Ahmed Tinubu order Economic and Financial Crimes Commission (EFCC) make dem go back court remove di order wey freeze Osun State Gornment account don cause serious debate for political and legal circles across Nigeria. Although Presido Tinubu describe di timing of di action as "deeply embarrassing," plenty people dey ask important questions about di relationship between di Executive, independent institutions, […]

todayAugust 7, 2026 56 1

Politics

Adeleke Beg Osun People Make Dem Reject APC for August 15 Guber Election

By: Esther Daniel Osun State Gofnor and Accord gofnorship candidate, Ademola Adeleke, don call on voters for Osun State on Thursday make dem reject APC for di August 15 gofnorship election, say na so dem go protect di progress wey im administration don make. Adeleke tok say APC make civil servants suffer during dia time for office by paying half salaries, and say many workers no fit feed dia families […]

todayAugust 6, 2026 17

WHO WE ARE

We no be just radio, we be your guy, your gist partner, your street connect! With compassion, community, and comedy, we bring you vibes wey go make sense.

We dey kind for heart, on-time with the gist, near to the people, family by nature, always available, and plenty more!

Anywhere you dey, anytime, Konfam dey for you!

 

listen with your app

This will close in 0 seconds