CHILD ABUSE

5 Results / Page 1 of 1

Background

OBODO NAIJA

Police Arrest 22-Year-Old Man For Suspected Defilement Of 15-Year-Old Girl

By: Mariam Ajayi Police don arrest 22-year-old Daniel for Ogun State over allegation say e drug 15-year-old girl with malt drink before e allegedly defile her. Force spokesperson Ani Iniedu confirm di arrest in a statement on Sunday, saying di girl lose consciousness after she drink di malt. Police take di victim go Olukoye Ransome-Kuti Memorial Hospital for Asero for medical check-up, while dem carry di suspect go custody.

todayAugust 31, 2026 12

Local

Edo Record Over 70 Child Abuse Cases, Fathers Top List

By Kofoworola Olayinka Edo State Gornment say over 70 child abuse cases don happen between January and July 2026, with fathers responsible for more than half. Women Affairs Commissioner Eugenia Abdallah yarn this on Thursday during press conference for Benin City. She say di pipu include children between two and 10 years, while one 14-year-old girl wey her father allegedly abuse dey eight months pregnant. Abdallah say government dey keep […]

todayAugust 14, 2026 13

Lagos

Police Arrest 38-Year-Old Man Over Alleged Abuse Of 13-Year-Old Stepdaughter

By: Yusuf Abuh Lagos State Police Command don arrest 38-year-old man, Michael, and another suspect over alleged sexual abuse of im 13-year-old stepdaughter for Agege on Sunday, after di girl reportedly suffer repeated abuse. Sources say di girl, wey dey live with di suspect, reportedly dey run away from house before she return to her biological father and tell am say her stepfather allegedly abuse her. Di girl’s father reportedly […]

todayAugust 12, 2026 5

Local

Anambra Police Nab Man Weh Kill Him Girlfriend

Anambra State Police don arrest 33-year-old man, Ifechukwu Okechukwu, for allegedly kill him 23-year-old girlfriend and bury her body secretly for Nkpor. Police spokesman, SP Tochukwu Ikenga, say, di arrest hapun after trending videos and information from concerned members of di public reach dem. Ikenga also say police intercept video of exhumed corpse for Nkpor and another one of 10-year-old boy wey get serious body injuries. He add say four […]

todayJune 16, 2026 12

Local

Kebbi Woman Land for Police Hand After She Go Bury Her Newborn Baby

Police don arrest one 20-year-old woman wey her name na Maryam Atiku for Kamba, Dandi Local Government Area for Kebbi State, as she allegedly try kill her newborn baby girl by burying am alive. According to wetin police talk for statement wey CSP Nafiu Abubakar release on Wednesday, di incident happen on June 25, 2025, when Maryam tie her baby neck with wrapper, cover her mouth, and bury am for […]

todaySeptember 4, 2025 37

WHO WE ARE

We no be just radio, we be your guy, your gist partner, your street connect! With compassion, community, and comedy, we bring you vibes wey go make sense.

We dey kind for heart, on-time with the gist, near to the people, family by nature, always available, and plenty more!

Anywhere you dey, anytime, Konfam dey for you!

 

listen with your app

This will close in 0 seconds