English Premier League

5 Results / Page 1 of 1

Background

Sport Yarns

Arsenal Finally Break 22-Year Jinx, Carry EPL Title

By: Esther Ayoola Arsenal Football Club don finally win di English Premier League title on Tuesday afta Manchester City draw 1-1 for Vitality Stadium. Dis na di first time for 22 years wey Arsenal go carry di Premier League trophy, afta dem don finish as runners-up for three seasons back-to-back. Manchester City bin need to win to keep di title race alive but dem fall hand beta style. Arsenal go […]

todayMay 20, 2026 9

Sports

Sir Alex Ferguson Land For Hospital Before Man Utd vs Liverpool

Manchester United legend manager, Sir Alex Ferguson, don land hospital after health matter catch am for Old Trafford. Di incident happen just before Sunday Premier League showdown between Red Devils and Liverpool. According to BBC, no be life-and-death emergency, na to play safe dem rush am go hospital. Even with that one, Sir Alex still comot di stadium inside ambulance. People for United camp dey confident say di Ferguson go […]

todayMay 3, 2026 16

Sports

Guardiola Insist Say No Excuse for City Title Race

Manchester City coachie, Pep Guardiola on Friday dey insist say dem nor go give any tight schedule as excuse if dem fail win Premier League title. E tuk dis one for pre match conference ahead Man city weekend game. City dey second for table, three points behind Arsenal, as season dey enter final stage for England. Di club get three matches in seven days from May 13 to May 19 […]

todayMay 1, 2026 12

Uncategorized

“I Shame” – Guardiola Apologise Afta Im Burst Cameraman For Newcastle Loss

Manchester City coach, Pep Guardiola, don talk say e dey regret say e lose him temper with one cameraman after Manchester City lose 2–1 to Newcastle United on Saturday. Di Spaniard storm onto di pitch for St James’ Park, vex over decisions wey e believe dem no favour im team, including denied penalty, handball shout, and marginal offside. Reports say Guardiola talk with referee Sam Barrott, and e even remove […]

todayNovember 25, 2025 13

Sports

Wolves Don Fire Dia Coach After Dem No Fit Smell Win Since League Start

Wolves don sack dia manager, Vítor Pereira, after di club begin di Premier League season with terrible form wey see dem lose eight out of ten matches. Di manager waka comot from Molineux as di team still dey bottom of di table and never see one league win. Dis wahala make Wolves enter record books as di first team for Premier League history wey go ten games without win back-to-back […]

todayNovember 3, 2025 29

WHO WE ARE

We no be just radio, we be your guy, your gist partner, your street connect! With compassion, community, and comedy, we bring you vibes wey go make sense.

We dey kind for heart, on-time with the gist, near to the people, family by nature, always available, and plenty more!

Anywhere you dey, anytime, Konfam dey for you!

 

listen with your app

This will close in 0 seconds