By Ayomide Famosipe
Senior man Senator, Adams Oshiomhole say dis one pipo dey shine like thief so after Federal Gornment do ₦70,000k transport allowance for workers, say e nor understand.
Hin porporly dis mata for TV sit don tok, say dat move by Presido Bola ahmed Tinubu mean say gornment care about di pipo
Oshio baba maintain say normally, everybodi including opposition suppose clap for di gornment for that move, at least say thank you to Baba Seyi.