FIRE OUTBREAK

3 Results / Page 1 of 1

Background

Lagos

Lagos Traders ginger body to rascal fire askident

  Afta Lagos record 1,685 fire askident  wey kpai kpai 133 pipo and destroy properties of billions naira  for 2025 alone, market leaders say enough don dey enough, dat dat all traders gat do insurance. With di insurance if your business burn dem go get wia dem go get money fund u, so far nor be u cause di fire by yourself.   De President of Ndigboamaka Progressive Market Association, […]

todayOctober 27, 2026 9

Lagos

Fire Trap Traders For Balogun Market Plaza

By: Rilwan Agbomeji An unknown number of traders dey trap inside Great Nigeria Insurance house for Balogun market, afta fire burn di upper floors of di plaza on Wednesday. One eyewitness, wey call imself Sola, talk say di fire start around 4:40 to 5 p.m. For di fifth floor, cause stampede and stop some people from coming out, especially those for top floors. Lagos state emergency management agency confirm say […]

todayDecember 25, 2025 34

Local

Tanker Catch Fire for Iyana Isolo – Two People Wound

The Iyana-Isolo area of Apapa–Oshodi Expressway wey always dey busy inside Lagos turn to serious wahala on Sunday afternoon as one fully loaded tanker fall and burst into flames. People wey dey pass and commuters watch as the tanker commot for road, jam one commercial bus, and fall enter gutter wey dey roadside before e explode. The fire wey follow the explosion burn the tanker, one container trailer and part […]

todaySeptember 1, 2025 50

WHO WE ARE

We no be just radio, we be your guy, your gist partner, your street connect! With compassion, community, and comedy, we bring you vibes wey go make sense.

We dey kind for heart, on-time with the gist, near to the people, family by nature, always available, and plenty more!

Anywhere you dey, anytime, Konfam dey for you!

 

listen with your app

This will close in 0 seconds