Insecurity in Nigeria

5 Results / Page 1 of 1

Background

south west

South-West Gofnors Join Bodi To Fight Crime As Court Jail Owo Church Attackers

Gofnor Lucky Aiyedatiwa of Ondo State don clear matas say all the South-West gofnor dem dey  join bodi work to secure the region. Di gofnor yarn dis one on Wednesday after one High Court for Abuja jail four pipo wey get hand for di bad attack wey happen for St. Francis Catholic Church inside Owo town back for 2022. Aiyedatiwa explain say, di  govos even meet for Ibadan inside Oyo […]

todayJune 4, 2026 14

OBODO NAIJA

Senate Nack Federal Gornment  Akpako for Head  Say Make Dem Sharply Rescue Oyo kidnap victims

  Nna wa o, for inside Abuja, the Senate don nack Federal Gornment and security people strong Akpako for head say  make dem sharply rescue the Oyo State school students and teachers Wey bad boys kidnap. Na Senator Abdulfatai Buhari carry the mata  tuk first  say around 46 people dey inside the kidnappers net. While  Senator Adams Oshiomhole tuk about o how the military dey spend  money Wey dem dey […]

todayJune 3, 2026 12

National

CAN Tell Federal Gornment To Declare Security Emergency

By: Esther Ayoola Di Christian Association of Naija (CAN) don call on di Federal Gornment to declare state of emergency on security mata across obodo Naija, say kpaings, kidnappings, terrorist attacks don turn 2.0 CAN make di call on Tuesday for Abuja during di National Church Leaders’ meeting for di National Christian Centre. Na di oga presido of CAN Archbishop Daniel Okoh naim read di agreement note to tori pipo, […]

todayJune 3, 2026 10

National

NANS Blame Internal Security Collapse For Rising School Abductions

Di National Association of Nigerian Students don talk say Nigeria internal security system don fail for its main work to protect citizens and give safe learning environment. NANS National President, Olushola Oladoja, talk for statement wey him sign on Wednesday say di Safe School Initiative still dey ineffective despite plenty funding and government promises. Oladoja lament say for over 10 years, di nation dey inside “cycle of grief” without justice, […]

todayNovember 26, 2025 9

National

Bandits Kidnap Businessman And Him Two Daughters For Niger State

Gunmen wey dem suspect be bandits don invade Zhidi, one community wey dey near Dei‑Dei town for FCT but dey under Tafa LGA, Niger State, abduct business man Muhammad Shuaibu with him two daughters, one na 200‑level student and the other na younger sister. Dem break into the house on Friday, October 2, around 12am, enter through backyard after dem destroy burglar‑proof padlock. Dem even enter the room where wife […]

todayOctober 8, 2025 25

WHO WE ARE

We no be just radio, we be your guy, your gist partner, your street connect! With compassion, community, and comedy, we bring you vibes wey go make sense.

We dey kind for heart, on-time with the gist, near to the people, family by nature, always available, and plenty more!

Anywhere you dey, anytime, Konfam dey for you!

 

listen with your app

This will close in 0 seconds