INSURGENCY

2 Results / Page 1 of 1

Background

obodo oyinbo

US Open Tuks on How ISIS Take Shift Base Enter West Africa, Lake Chad

By: Esther Ayoola United States don warn say terrorist groups like ISIS  don dey move dia operations enter West Africa and Lake Chad Basin afta dem drive dem  for Iraq and Syria. For one new counterterrorism strategy document, na US take tuk dis tuk, say places like Naija, Sahel region, Mozambique, Sudan and Somalia don see fresh increase for terrorist attacks. According to di report, ISIS fighters and other jihadist […]

todayMay 12, 2026 12

Local

“How Dem Fit End Insurgency Within Six Months” – Gen. Ishola Talk

Bandits don dey attack different parts of the country, and the latest one na the attack wey happen for one mosque for Katsina State, wey over dem kill 30 worshippers. On Friday, Former Chief of Defense Training and Planning, General Ishola Williams wey don retire talk say e believe say Nigeria fit end all dis security wahala within six months. Williams talk dis one for Channels Television program wey dem […]

todayAugust 29, 2025 30

WHO WE ARE

We no be just radio, we be your guy, your gist partner, your street connect! With compassion, community, and comedy, we bring you vibes wey go make sense.

We dey kind for heart, on-time with the gist, near to the people, family by nature, always available, and plenty more!

Anywhere you dey, anytime, Konfam dey for you!

 

listen with your app

This will close in 0 seconds