Trump And Iraq PM Wan Rub Mind For White House
By: Yusuf Abuh US Presido, Donald Trump and Iraq Prime Minister, Ali al-Zaidi, don set time to meet for White House for July, say dem wan align one or two on how di two both countries go work together. Dis na according to di US embassy for Baghdad and Trump special envoy, Tom Barrack, on Tuesday. From wetin wi dey hear, Tom Barrack go travel go Baghdad, visit di Prime […]