Marco Rubio

3 Results / Page 1 of 1

Background

obodo oyinbo

How Iran-Oman Hormuz Tuks Take Dey Give New Hope

By: Yusuf Abuh Finally e be like mehn mehn don give demselves brain oh, dat like dis now, Iran gornment don konfam say dia diplomatic tuks with Oman to reopen di Strait of Hormuz dey make brain. Even United States Secretary of State Marco Rubio konfam di progress for news and Treasury Secretary Scott Bessent con press tuks say agreement fit hapun today or tomorrow. Di tuks come after world […]

todayAugust 5, 2026 3

obodo oyinbo

Marco Rubio Call For New Relationship Between United States

By : Jolayemi Olajide United State Secretary of State, Marco Rubio don bring new proposal for relationship between United States and Cuba, as e talk say dem fit give $100 million food and medical support. For video message wey e send go Cuban people on Wednesday, Rubio talk say dis plan fit open new door between Washington and Havana as di money go hellep solve food and drug wahala wey […]

todayMay 21, 2026 8

obodo oyinbo

US Secretary Rubio To Visit Vatican, To Settle President Trump And Pope Beef

By: Esther Ayoola US Secretary of State Marco Rubio say like dis, don dey prepare to visit Rome and Vatican dis week. According to Italian gornment source, e go meet Vatican Secretary of State Pietro Parolin and Italy Foreign Minister Antonio Tajani for tuks. Some Italian media tuk say e fit also meet Pope Leo XIV on Thursday, but nobody sabi wetin dem wan discuss yet. Dis visit dey come […]

todayMay 4, 2026 19

WHO WE ARE

We no be just radio, we be your guy, your gist partner, your street connect! With compassion, community, and comedy, we bring you vibes wey go make sense.

We dey kind for heart, on-time with the gist, near to the people, family by nature, always available, and plenty more!

Anywhere you dey, anytime, Konfam dey for you!

 

listen with your app

This will close in 0 seconds