obodo oyinbo

How Iran-Oman Hormuz Tuks Take Dey Give New Hope

todayAugust 5, 2026 2

Background
share close

By: Yusuf Abuh

Finally e be like mehn mehn don give demselves brain oh, dat like dis now, Iran gornment don konfam say dia diplomatic tuks with Oman to reopen di Strait of Hormuz dey make brain.

Even United States Secretary of State Marco Rubio konfam di progress for news and Treasury Secretary Scott Bessent con press tuks say agreement fit hapun today or tomorrow.

Di tuks come after world leaders kneel down beg both US and Iran to borrow sense as dem ma bin dey spoil oil business for di obodo world.

 

Written by: News Editor 2

Rate it

WHO WE ARE

We no be just radio, we be your guy, your gist partner, your street connect! With compassion, community, and comedy, we bring you vibes wey go make sense.

We dey kind for heart, on-time with the gist, near to the people, family by nature, always available, and plenty more!

Anywhere you dey, anytime, Konfam dey for you!

 

listen with your app

This will close in 0 seconds