By: Esther Ayoola
US Secretary of State Marco Rubio say like dis, don dey prepare to visit Rome and Vatican dis week.
According to Italian gornment source, e go meet Vatican Secretary of State Pietro Parolin and Italy Foreign Minister Antonio Tajani for tuks.
Some Italian media tuk say e fit also meet Pope Leo XIV on Thursday, but nobody sabi wetin dem wan discuss yet.
Dis visit dey come following tension between US Presido, Donald Trump and di Pope over him anti-war comments, and dat na opportunate to soften dia relationship.