obodo oyinbo

Trump Explain How di War for Iran Go Take End

todaySeptember 30, 2026 10

Background
share close

US Presido, Donald Trump don drop mouth odour say di war with Iran go soon end and leak sand swear say Tehran nor go ever get nuclear weapon.

Im fire dis mata for hin Truth Social dat, Iran tru-tru  dey feel US oddour for di straight of Hormuz.

Meanwider, Iran revolutionary guard  drop open letter for US voters, begging dem make dem change am for Trump gornment for di upcoming midterm elections, perper body everywia.

 

Written by: Rilwan Agbomeji

Rate it

WHO WE ARE

We no be just radio, we be your guy, your gist partner, your street connect! With compassion, community, and comedy, we bring you vibes wey go make sense.

We dey kind for heart, on-time with the gist, near to the people, family by nature, always available, and plenty more!

Anywhere you dey, anytime, Konfam dey for you!

 

listen with your app

This will close in 0 seconds